Am0s's Posts
Nairaland Forum › Am0s's Profile › Am0s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 27 pages)
FrancisTony: If breeze blow, foul yansh go open.na so naw....later tryin to sleep roundd three |
so tired even though i go get 89 |
whu dey rite exam for faculty of art make dem hit me |
FrancisTony: Some people actually gave this dude 2likes.r u surprise? |
Pr0ton: mewhic hall u dey stay |
wu don land for ui |
Pr0ton: Dat guy get ham 4 head gannme sef notice |
akinzyakin: Wat a FooL!it iz lyk u didnt get him |
FrancisTony: 1hr 30mins but no calculator.chai |
if i hear sey ui go quarantine all aspirants for Ebola |
if no be arsenalndiz season which club go win am |
isaajibola: How many have u seen2.....buh i run comot from one |
ow many ui whatsapp group dey sef |
Becalina: now in IB...... where re ye nairalanderswhic syd r u in ib |
Wuminity: Oooooh ah, dis passport am av in wit me is 3.5x4.5,i don tire 4 dis passport tin o.me sef no get tym for anoda 5.2 size pasport na d one wey dey mai hand i go use |
ever since i don dey folow diz thread pipu no too dey post mathematics question... o gaaaa o |
Adedayo516: Ok, Three days to a major exam all I do is play games and listen to music... Been a practise that has always helped me in mind sharpening... Call that "personal ritual "try watch cartoons ..itll hep u |
Marc9: I wonder why people aren't condemning that young lady's agitation or her use of foul language against gentle proton?! But if it was marc, they would start antagonising, condemning his constructive criticism, misconstru(e)ing his confidence for ego, pride, 'igberaga' and all, when all he tries to do is correct people constructively. Some guys seem to spell wrongly, and others yet to come across such words take d wrong spellings in. If they were to sit for exams and questions related to those words they learnt were set, obviously they'll pick d wrong options. For example, someone quoted 'Lackaidasical', and the other person(s) wondered what such word means. In d event he comes across it in english structure or was asked to write an essay and uses it d way he learnt it, certainly he'll lose marks for wrong spelling. It's spelt as 'LACKADAISICAL', quoting amos.... God bless we team elect.... Shld be God bless (us) team elect. Like I quoted earlier, we learn and teach one another!tnx me broda |
Pr0ton: A BIG luck you knowlucki bawo na d reality mai broda |
Pr0ton: Hehe.. No let chelsea fans hear odizseason gunas 3-0 chelsea |
Pr0ton: Na my life matter passnd das wot m talkin abt |
Pr0ton: was a man.u fanstill beta ....dnt be a chelsea fan anyway me na gunnas till wen no time again |
Jamesrock: oga amos, don't tell me dat u're the boring typecrious i dnt talk poltics only wen it comes to boko haram |
treasuregr8: politicssowie no be mai fault......d tin no jez work wit mai body |
Pr0ton: ok.. Football nkoi can kill for it whic club fan u be |
Pr0ton: Was at another site where Jonathan called Sawyer a m.ad manhate anytin dat deals wit politics too wetin concern me |
Pr0ton: Una no dey sleep?wetin i wan sleep for |
Pr0ton: LOL I'm not that type o.. I wasn't e-fighting with treasure.. Just keeping myself awake.. But wanna sleep nowanyway i don mark u |
Pr0ton: You didn't compose yourself wella then...i bin tink sey u don sleep |
Jamesrock: we are different... What dept are you aspiring to #mbbsgod bless we elect elect |
Jamesrock: its kinda okay we share idea, and if you dont feel like sharing, #PARKWELLtank god sey im don sleep anoda war for start |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 27 pages)

