Amigoz's Posts
Nairaland Forum › Amigoz's Profile › Amigoz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 380 381 382 383 384 385 386 387 388 (of 400 pages)
y u dey ask, u wan chop? make dem cyber send u some? ![]() |
No be only sms, u fit get am by wan, wetin u think i be? Philantrophist ? hen wetin u talk? i no dey hear u |
Chei girl u fit spell a_s? i salute o ![]() |
@ tommy brings ur hair let me started with d freebies already @ christian on d lowdown I hears d chicks are killed some nls @ naija*gal - tommys was ashualy throwed the partys you can be confirmed from hime |
u don bring winch reach here ![]() |
ask me that question again? whilst I go nd make a cup of cocoa and watch a bit of tv ![]() |
hang on make i send d credit. speaks to self yeye man |
Nella:My sista I dey o! i dey feel u as per the thread sha, even d owner don abandon am ![]() toyinrayo:Sis no mind me jere, i been dey take it 2 serious but peeps like u go fit spice am up naw or maybe its a lost cause ![]() |
@ toyinrayo Comprehend? me head is hurts with ur grammor ![]() @ topic Oh I was happy wen you was invitation me, i wil be caming next year, was u be there? it was will be the party of the years ![]() Naija*gal tray 2 be caming to d partys ![]() |
hehehe me show myself @ Phe, I no fit even if i try hpe u r havin a gr8 sunday?Next up 1439 |
Amigoz: tommyex:Answer - Catechetical ma bad i will go easy nxt time ![]() @ Topic Cracker Per---c-c-ous |
Nella:I am is here to visited with my sister Nella ![]() tommyex:u has not hear dat eardresser dresses her ear 2 . i was dey very well since mornin, it was been a long day sha, me is going and comin all day, bussy bussy bussy! i is even made some ladies beutiful 2dy, make dem is thx amigoz for beutiness. |
where d fire @ |
Katiegurl no be glo u dey use, abi na mtn, commot 4 line jere, make someone wey fit follow convo take ur place . So tommy dey talk like jelly now chei Nella, girl u fit rhyme no bi small ! but him 2 get rhymes for mouth, nella ella, i dey feel una guys o. |
[quote author=Naija*gal link=topic=571.msg1544861#msg1544861 date=1191166376]@amigoz hair attachment,im i botherin u?[/quote]my sista if i dey ur hair rite now, yes u dey bothr me ![]() @ topic I was just goin to ask u d same question |
eh ya I second u babes guard ur heart proper babes Im tired of ppl makin ppl unhappy ![]() |
why must i say good mornin in the mornin even when its raining why cant i say rain mornin ![]() |
thinkin isnt life beautiful |
so says the housekeeper of the owner ![]() |
hello eferybodi i was called amigoz what was all you called, i am is very happi to maketh all ur aqcuantances. |
no be u Nella i no fit get with ma sista hw u dey i c u dey drop ur stuff like its hot ! ![]() |
2 many cooks spoil d broth, which one u dey? |
where u com 4rm dey Plea? abeg make u talk 2ru, u dey eavesdrop? d one wey u do b4 dem dey look 4 u 4 osodi mrkt, carry go, make i continue de yarn with my sis jere |
this is just basic numbers, hw cld u get it wrong? a one-year old will do betta shaking my head as i walk out the thread ![]() |
better dan who/what ![]() |
Final |
how can u wondering be a question? ![]() |
[quote author=cute-ass link=topic=1195.msg1538321#msg1538321 date=1190925626]no, shes not . . but i must admit i don't understand amigoz's post after my first[/quote]@ cute - ass I meant yes i had dinner ![]() @ topic that is an understatement! makes note to self must remember to sleep early 2dy ![]() tpbm paralogise ![]() |
hehehe ma sista, na u know, oya yarn 4 ma ears only where i been? ![]() |
Chie girl hw study? i c u dey busy well well u 4got to drop a PM no yawa girl. i go cover u on ma replyNext up 1409 dis is for Chie ![]() and then 1423, 1427, 1429 Phie where u be u wan make i radar u out? ![]() |
ask y he cares about d dust on monndust's head ![]() |
Nope oya wipe dat smile off ya face Do u moisturize? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 380 381 382 383 384 385 386 387 388 (of 400 pages)





me head is hurts with ur grammor
with ma sista hw u dey i c u dey drop ur stuff like its hot !