₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,198 members, 8,516,025 topics. Date: Tuesday, 10 November 2026 at 01:36 AM

Toggle theme

Amigoz's Posts

Nairaland Forum › Amigoz's Profile › Amigoz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 381 382 383 384 385 386 387 388 389 (of 400 pages)

Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by Amigoz(f): 8:57pm On Sep 29, 2007
hehehe @ seductive soundin honey, na so u dey call grandma wey dey pick up ya calls? nywyz as i dey yarn, b4 glo remove una, se u don ready 4 d independence jamz, i hear say na vips go attend o! dem no send u invitatn? chei u mean say u no dey d class wey den dey invite? abi dem vip na very illiterate people?
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Amigoz(f): 8:47pm On Sep 29, 2007
finekid una dey je lux say e no ask where u been? tongue abeg tommy ask finekid where he been o grin
Forum Games › Re: Kill English And Go Free! by Amigoz(f): 8:43pm On Sep 29, 2007
hehehe look mr dwuf callard me small, wen hez been shut. Abeg step on a stole nd stretch ur eyes c if u wasnt seen me. im is been fine, and how has u been, was u eaten 2dy?
Forum Games › Re: Kill English And Go Free! by Amigoz(f): 5:53pm On Sep 29, 2007
I am on the line dis aftunun was u not saw me.? u is making noise y u not saw me.
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Amigoz(f): 5:30pm On Sep 29, 2007
y u wan know? shocked
Forum Games › Re: tpbm (the person below me) by Amigoz(f): 8:55pm On Sep 27, 2007
a girl after my own heart



tpbm is wonderfully and beautifully created grin
Forum Games › Re: Give The Nairalander Above You A Pet Name by Amigoz(f): 8:53pm On Sep 27, 2007
cincinatti
Forum Games › Re: Give The Nairalander Above You A Pet Name by Amigoz(f): 8:17pm On Sep 27, 2007
ise lo se
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by Amigoz(f): 8:14pm On Sep 27, 2007
I just dey leave office naw. Omo make i yarn u small wetin happen 4 office 2dy ----- hallo, hallo, u still dey abi ur eyes don dey fix on d omoge wey dey pass ur front - u nd dat clear vision !
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by Amigoz(f): 8:06pm On Sep 27, 2007
I love your smile - Shanice
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by Amigoz(f): 8:00pm On Sep 27, 2007
hol on make i check wetin dey up shocked no be d sky huh huh abeg go wear una 20:20 vision b4 u begin dey ask obvious questns tongue
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by Amigoz(f): 7:58pm On Sep 27, 2007
matter is anything that has weight and occupy space
Forum Games › Re: tpbm (the person below me) by Amigoz(f): 7:55pm On Sep 27, 2007
rather bored to stiffness !


tpbm had a surprise 2day
Forum Games › Re: Kill English And Go Free! by Amigoz(f): 7:14pm On Sep 27, 2007
u meen u came 4rm somolu shocked raugh plaice i here
Forum Games › Re: When Was The Last Time You: by Amigoz(f): 6:20pm On Sep 27, 2007
I dont smack



Wwtltu received pocket money?
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Amigoz(f): 6:17pm On Sep 27, 2007
hav u asked urself dat same question? waitn 4 an answer shocked
Forum Games › Re: Next Prime Number Pls: by Amigoz(f): 6:15pm On Sep 27, 2007
adexbols:
next prime no
huh huh huh

@ adexbol as d singer says 'if at first u dont succeed, dust it off nd try again' sad in dis instance give it another pick ur calc nd try again wink

Dr Phe, Chi & GeeCee hpe u guys dey - make u dey do jeje o cool

Next up 1361
Forum Games › Re: tpbm (the person below me) by Amigoz(f): 9:16pm On Sep 26, 2007
SOH dey plenti tongue



tpbm snores
Forum Games › Re: Kill English And Go Free! by Amigoz(f): 9:14pm On Sep 26, 2007
u is nut d ounly 1, me is hear wuth use
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Amigoz(f): 9:10pm On Sep 26, 2007
y cant he? d betta d spice grin
Forum Games › Re: I Cant Believe by Amigoz(f): 9:08pm On Sep 26, 2007
I cant believe u are double posting on a thread shocked
Forum Games › Re: Thank God That: by Amigoz(f): 8:17pm On Sep 26, 2007
I thank God for unconditional love
Forum Games › Re: I Cant Believe by Amigoz(f): 8:14pm On Sep 26, 2007
I cant believe u just said that shocked
Forum Games › Re: Next Prime Number Pls: by Amigoz(f): 8:10pm On Sep 26, 2007
chiegemba:
Am here oo. sorry havent been able 2 spend more than 2mins on nl. been havin exams and workin my butt off so havent had d time 2 log on 4 a while now. And did i hear u mention that "P" word? tongue grin don't think your crystal sabi show future reach my own ooo. and besides if i get d pic of your family would that b proof enough that your Mr. Lade aka Simple & Realhuhkiddin about d pic stuff though wink

[b]@Amigoz; Abeg no vex 4 me ooo na book cause am. been havin physio lab & lect exams every wk as well as anatomy lab & lect exams and dere is no make up 4 them so need 2 study real hard. havent actually spent more than 2 mins on nl in d past ks.[/b]next is 1297 . . . .

How is Una All Doing? wink grin cheesy
Hw i go vex with ma sis, i mean lecturer  wink abeg concentrate on ur studies d thread go still dey wen u finish with ur exams, we will keep d thread alive.  All d best, u deserve nothing less.

Next up 1301
Forum Games › Re: tpbm (the person below me) by Amigoz(f): 7:59pm On Sep 26, 2007
neva woke up l8 a day in ma life tongue




tpbm makes funny faces
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Amigoz(f): 7:58pm On Sep 26, 2007
bro u wan chat Chinnex up?
Forum Games › Re: Kill English And Go Free! by Amigoz(f): 7:54pm On Sep 26, 2007
I is come to see wot was going to happen 2moro undecided
Forum Games › Re: Why? Why? Why? by Amigoz(f): 7:52pm On Sep 26, 2007
why make a big deal of the thread?
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by Amigoz(f): 7:50pm On Sep 26, 2007
u sure say d bobo fine abi na him dollars u wan chop?
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by Amigoz(f): 7:49pm On Sep 26, 2007
life is like a box of chocolate
Forum Games › Re: When Was The Last Time You: by Amigoz(f): 7:40pm On Sep 26, 2007
Yesterday



Wwtltu went to a party.
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by Amigoz(f): 7:35pm On Sep 26, 2007
abeg take the bus, train, plane anythin wey fit carry u com. wetin u wan com do 4 port-harcourt?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 381 382 383 384 385 386 387 388 389 (of 400 pages)