Andranoslim's Posts
Nairaland Forum › Andranoslim's Profile › Andranoslim's Posts
1 (of 1 pages)
If ojukwu did not succeed biafra is it kanu dat wld succeed? I wan to tel every youth dat want involve him or her sef in dis agitation dat nnamdi kalu want 2 make his name o, so am urging u guys 2 step aside cos dere are deceiving u people 2 make thiername and nothing more so b wise. |
Let dem go direct 2 d point and stop burning trailers let dem start shooting let see, is da time dere will kw dat d whole ndi igbo can b counted within a minute. |
Ndi igbo should 4get biafra cos five state can not build a country. And kanu should go to prison cos no body is above d law.[color=#006600][/color]
|
Oga Titus go meet una pdp memberz make una huge transformer. because ur complain is not genue. Dem no d strugle person destiny o oga titus. |
Baba buhari is nigerian nxt striker
|
1 (of 1 pages)