European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:34am On Jul 20 |
Vitinha Bruno fernandes bellingham I no forget una too
Una go all table una World Cup ring soon |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:32am On Jul 20 |
drisham: You don dey shift goalpost o😂
Na useless goal for this tourney we dey argue
Why you dey tackle your metric 😂 Oya show me mbappe euros I said he has nothing over yamal and you can’t prove me wrong 😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:25am On Jul 20 |
drisham: Or shey na golden ball be trophy??
Or you mean world cup wey don dey dictator hand since age 19😂 Golden ball na World Cup best player ,mbappe have never been the best player at any wc You go like show me mbappe ballon d or 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:23am On Jul 20 |
akwesenana: Na golden ball come be trophy? Na trophy nah Na why nobody don win 2 like Messi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:23am On Jul 20 |
drisham: 2 WC golden boot , highest of all time goal
How many for the king of useless goals using your metric?😂 Golden ball >> golden boot 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:22am On Jul 20 |
Na step by step
From mbappe then we to deal with Ronaldo too ,as time goes on we bring pedri and dani olmo and ask lampard gerard and Paul scholes to comeout
We bring ferran torres and ask drogba rooney and co to comeout
E go reach everybody,make una no rush me from tomorrow
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:21am On Jul 20 |
Unlimited22: Mbappe use him goals collect golden boot plus World Cup record, Messi use him own collect tears
Btw Mbappe already has gold and silver medals 🙃 Golden boot no be trophy Since mbappe has gold and silver medal ,why not show me his golden ball 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:19am On Jul 20 |
drisham: Dem don waybill him golden boot go meet am Bigger than silver and bronze medal
Using your metric your goat scored 8 useless goals at this tournament 2 wc golden ball Mbappe how many 😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:18am On Jul 20 |
drisham: World Cup - Spain Golden boot - Mbappe Top assists - Olise Most World Cup trophies - Pele Youngest Player to win the World Cup - Pele Oldest Player to score a KO goal - Cristiano Most World Cup goals in history - Mbappe Most World Cup assists in a single tournament - Olise Most Knock Out stages goals - Mbappe Most goals in a final - Mbappe Most penalties missed - Messi
King of useless goal using andrewmetric Oldest player to score a wc knockout goal na achievement,but person wey win 2 golden ball no be achievements 😂 Ronaldo and him fans no difference |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:16am On Jul 20 |
akwesenana: Wc knockout non penalty virgin goal. Abi na so una dey talk am? What about Ronaldo
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:15am On Jul 20 |
Unlimited22: Andrewbaba44 abeg come tell us now, based on YOUR own metric and criteria yesterday, between Messi and Mbappe, which person score useless goals? Messi use him goals collect silver medal ,while mbappe us him own loose bronze medal
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:14am On Jul 20 |
Yamal have sent mbappe home at the euros and the wc
Made him trophyless in Spain for 2 years
Won the euros while mbappe is still searching to win the euros
Came top 2 at the ballon d or ,something mbappe have never achieved
Lastly Ronaldo go think say this pic na AI
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:11am On Jul 20 |
drisham: Show me yamal final goal or knockout goal at 19 abeg 😁
Abi where you see me mention euros for there 😂
Amala una carry job What does mbappe have over yamal once again ? Show me his euros trophy 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:09am On Jul 20 |
So mbappe have won the euros 😂😂😭😭
I ask again what does mbappe have over yamal ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:07am On Jul 20 |
drisham: Two of them no get UCL 7 league titles Multiple golden boots
World cup and Nations league winner Back to back world cup golden boots
Highest goalscorer of all time at the world cup
Trust me , better stick to bantering Ronaldo and other clubs players See as you Dey run mouth You go tell me when mbappe take win euros This one think say we banter without facts Show me mbappe euros abeg 😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 12:04am On Jul 20 |
Ihebu4chelsea: Taah, you no support any Spain Believe anything you want man ,maybe if you follow my post since last week you go agree |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:54pm On Jul 19 |
Unlimited22: Lamine has to have a stormer from August to December and City have to have a stinker in the same period
And pray them Dembele and Kane don’t have strong starts too because lamine was average at this tournament and I’m being very generous E go hard oo 😂😂😂😂 But I somehow trust our pr |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:52pm On Jul 19 |
Ibime: I sabi as mythologists dey move. Dem go use journalists paper and pen in the absence of stats to write mythologies till the award is his. But your Yamal agenda can't conquer his. We need strong Messi candidacy to stop this mythology from coming to fruition. Omo nothing Messi fit do for this one Make I email laporta make we start work tomorrow morning 😭 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:46pm On Jul 19 |
Ibime: Pure parshality
For the first time, Messi has been cheated We need stop rodri ballon d or |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:40pm On Jul 19 |
Rodri don steal our golden ball
Well we will surely steal the ballon d or to sunny Catalonia |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:37pm On Jul 19 |
lordfalcao: Rodri no deserve any player of the tournament Rodri don Rob Messi award No worry we go Rob the ballon d or from am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:35pm On Jul 19 |
BlackManta: Rodri is the golden ball winner
His second Balond'or is 90% sure at this point  Ehnn 👀 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:34pm On Jul 19 |
Dust our ballon d or sha
It’s coming to sunny Catalonia |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:34pm On Jul 19 |
What does John Terry the international flop have over 19 year old Cubarsi ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:33pm On Jul 19 |
iamoyindamola: As how na, did he create chances You no Dey see midfield control ,even Rodri could not do it anymore Fabian Ruiz ghost |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:32pm On Jul 19 |
Ihebu4chelsea: Omohhh, you just dey try console yourself, pele Console for yamal and Spain wey I support 😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:28pm On Jul 19 |
Expert17: Which game Pedri change?
Abeg stop, lol He did |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:28pm On Jul 19 |
Una go soon come tell me Wetin mbappe get over yamal
I get low battery sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:23pm On Jul 19 |
Hope una see as pedri change the game sha
Nico Williams too |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:10pm On Jul 19 |
Ellexy: Una no like Yamal for here oo
 If dem like yamal how I want take happy ? Time to cook all their favorite players this new week ,I need more people to hate yamal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:06pm On Jul 19 |
I pity una
9 Barca players don win wc
Una go soon come tell me Wetin John Terry take good pass cubarsi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:05pm On Jul 19 |
9 Barca players have won the wc
Yamal is a wc winner at 19 😭😭😭😭😭😭
God am I dreaming |