European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:45pm On Jul 15 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:26pm On Jul 15 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:24pm On Jul 15 |
odizeey: Barca fans say na normal ball. Barca fans don suffer Match never even go anywhere you and Jamiu don Dey accuse innocent Barca fans Like from where to where 👀 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:22pm On Jul 15 |
Jamiuokolaa: Na im dey below posts so Oh I been think say enzo kick person like Michael Olise and dem no give am red card 😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:16pm On Jul 15 |
Jamiuokolaa: Andrewbaba44..are you watching?  Wetin happen again ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 6:49pm On Jul 15 |
drisham: Cubarsi is better than Gabriel'l
Only saliba is the better Cb Cubarsi will go back to Hansi flick highline now and some people will start questioning him 😂 Even prime vvd and John Terry go suffer for that highline too |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 6:03pm On Jul 15 |
AirBere: How we go take counter this curse? E go hard o 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 4:24pm On Jul 15 |
airmark: Argentina will qualify. Stake $1000 and send me $100 after the win . Omo Argentina don go house We no really send you this one ,but no wahala sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 2:11pm On Jul 15*. Modified: 2:27pm On Jul 15 |
OkpaNsukkaisBae: I agree with this guy, apart from World Cup, I think Mbappe is overrated. Some people were comparing him to R9.
NA Otamendi bozo moment make France equalize the two goals and the Coach mistake of removing Di Mariah. Match wey Argentina dey lead comfortably till 80mins.
Mbappe comot PSG, dem win back to back champions League. He go Real Madrid, for two seasons in a row dem go trophy less. Imagine say 39 years old Messi & 41 years old Pendu dey do more defensive work pass Mbappe. Mbappe overrated ? Baba abeg nau ,you people shouldn’t do this ,mbappe is already an all timer o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 2:00pm On Jul 15 |
Like I have been saying since earlier this tournament
Another day to tell you that if you are not Gabriel and Saliba you are not better than cubarsi |
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by andrewbaba44: 1:40pm On Jul 15 |
ChrisKels: The Atiku of Portugal is at it again.
May God keep us all alive to enjoy another comedy show.
Siuuuuuuu!!  There o
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 1:07pm On Jul 15 |
Skimpledawg: What exactly did cucu play last night to warrant this statement ? He has been good this tournament ,it’s not even about last night With this good form ,na easy 80M Chelsea for collect |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 1:06pm On Jul 15 |
drisham: Fr They would have gotten 80mil for him Easy 80M ,dem go rush pay self |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 1:05pm On Jul 15 |
MorataFC: no be lie my bro. People watch every other team with their eyes, but when it comes to Argentina, they watch it with microscope, telescope and magnifying lens and they suddenly become detectives, and every single touch is treated like a crime scene. 🤣 They are so biased man |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:33am On Jul 15 |
Sportsweb: See people way no do anything during their time de put pressure on this current team 😂😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:33am On Jul 15 |
Why didn’t Chelsea wait till the end of the wc before they sold Cucu ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:00am On Jul 15 |
odizeey: See as Spain win now, nobody say ojoro.
But if na some people them no go fit win with clean hands.
Make world cup finish make FBI make some arrests. Because na double standards go kpai una Imagine that Pk yamal won was an Argentine player ,or the Olise foul against rodri that he didn’t get a red ,una for don set this internet on fire |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:33am On Jul 15 |
See as una Dey drag the greatest dm of all time busquets
Anyway una see as I no put mouth ,I no say una Dey pray make Rodri win wc to cement una agenda ,but na me to still enjoy agenda pass of Spain win this wc o 😂
You people better pray Argentina of England takes it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:06am On Jul 15 |
OkpaNsukkaisBae: Wetin French coach dey shout for ref? Abi he no know say the ref pity France cox Olise suppose collect red card in the first half. French coach don go collect template from Ronaldo fans ke |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:39pm On Jul 14 |
drisham: You sure say this guy no be you
He dey always kee me😂😂 I sabi am Not me o 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:30pm On Jul 14 |
AirBere: France get luck say Fermin no play. With the space they started giving towards the end of the game, e for dagger them like he did in the Olympics.
Portugal played better than France by far. Fermin would have benched olmo and he will be the Spanish top scorer ,I Dey sure of this Injury did him bad |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:11pm On Jul 14 |
drisham: No I'm agreeing with you na
I mean Messi and kane are more deserving players than dembele If Messi manage enter final and Spain win am ,e go win the ballon d or and wc best player They are no real competitor in Spain ,yamal no Dey at his expected best ,and someone like Rodri cannot stand Messi since he is a DM |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:09pm On Jul 14 |
Mbappe and dembele no turn up ,yet my namesake couldn’t carry the team
Lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:02pm On Jul 14 |
Omo me I no Dey here to come Dey defend busquets ,if Rodri win wc and you say e pass busquets I no go even Dey worried ,when 9 of my boys go get wc medal 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:00pm On Jul 14 |
drisham: Nothing spoil
Make our hatewatch no blind us from talking truth
These are more deserving players Who are the more deserving players ? Another deserving player might be Rodri and maybe bellingham Dembele and mbappe cannot win it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:35pm On Jul 14 |
drisham: Make I see anybody begin dembele balondor shouts first If Messi enter final na him go win ballon d or If England win wc na Harry Kane |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:25pm On Jul 14 |
Kilishihunter: There's no contender for him atm. Outside Flick's highline he has looked solid alongside the experience of Laporte Walai baba |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:14pm On Jul 14 |
I no wan even talk much
No matter happens at the finals they should just dust my cubrasi young player of the tournament make I take hold body first |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:12pm On Jul 14 |
Unlimited22: Nah they were embarrassed tactically lmao
You just have to put your hands up
And also for a certain person to know that attackers aren't the only players on the field
Spain have done all of this with their best attacker and best player on paper having a very very average tournament Do they have the best squad at the World Cup ? Yes Are they beatable ? Yes Do they have a weak midfield ? Yes ,many neutral here said it several times but their fans here disagreed |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:04pm On Jul 14 |
Darkseidreloade: Very anyhow people Them dn dy claim Yamal now sha They should go and support Messi of Argentina win Spain tomorrow We don’t need them here |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:04pm On Jul 14 |
The only thing I don’t like about France is that they can do no wrong in the eyes of you guys
I am glad that they are out |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:01pm On Jul 14 |
Ronaldo fans na cancer
Dem don carry their bad luck commot France 😂😂 |