Antilsiaam's Posts
Nairaland Forum › Antilsiaam's Profile › Antilsiaam's Posts
1 2 (of 2 pages)
Expanse2020:Abirun, oti wa bi gba |
Expanse2020:Sule'gbira, oya go page 14 you go see am there |
AntsIam:Expanse2020 so you no see this one abi |
Expanse2020:You see wetin I dey talk now, na you know who black Isa is so enjoy your time with him |
Expanse2020:I go show you after showing me where you read it from that your Isa was born in Palestine Is like the only tin you gain from your Ile kewu is to use question to answer question |
doffman I can come here anytime, anyday.. I'm not like you wey dey show at break time. Sebi you understand that kind of a thing? To come here at the break time ![]() |
doffman YES imam dey ask for owo mosalasi, zakat, owo kika kurani, owo ope, owo utuba, etc infact your chief imam said ONIJERE AWON OMO E if you don't settle him
|
doffman You ask for the name of my church, I told you the name, you said NO that's not my church. You asked for the address, I said did you know VGC, na another tin you gave VGC, you even called VGC a group after admitted that you be local boy, o ma se oo |
doffman Na you no get nothing to show again https://www.thejakartapost.com/news/2020/01/28/meth-not-prohibited-in-islam-preacher-arrested-for-selling-drugs.html Sha dey open dem dey read so as to see how imams, sheikhs, utazh, etc dey supply those selling it |
dofman:Bible talks about the past and future occurrences.. You don dey change mouth again, finish the one you started first Will you be rewarded in alujana with seventy two gurls if you don't obey allah in Quran 51:69, Quran 9:5, Quran 2:190-193, Quran 9:73, Quran 25:52 and Quran 66:9? OYA ANSWER THAT FIRST |
doffman Wetin you go call this one now, give it name seh
|
doffman And tithes is not monthly pay is that clear? Whenever you are paying your Imams, the fact is that dem dey collect your zakat, owo mosalasi, etc but still dem dey GANUSI owo government from Christian's taxpayers money |
dofman:Your Jomohs in Saudi Arabia and Islamic world dey look for you Wetin religion you go call this one bayi Sule?
|
dofman:Sebi you said to be paying your imams but why are they not contented with owo mosalasi, zakat, etc you are paying dem? They sha love anything GANUSABLE sha |
dofman:Ahahahaha sebi na group you call am before Sule. What if I carry you go banana island nkoOya tell us your local place nah, make we compare something |
dofman:Na dem from Saudi Arabia the holy land of allah dey produce and supply anyone selling it Wetin you go call dat one bayi? |
dofman:Ati verse 13 ati anything verse na past tense. Na you should obey allah in Quran 51:69, Quran 9:5, Quran 2:190-193, Quran 9:73, Quran 25:52 and Quran 66:9 if you want reward in alujanah |
doffman:I don answer your question nah Yes.. not only your forefathers, the whole Nigeria was colonized. It is through this you are able to read and write in English. All thanks to dem |
doffman Expanse2020 this is the result when you depend on government |
1 2 (of 2 pages)
