Romance › Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931(op): 9:14am On May 21, 2024 |
bliizz: stop quoting me Mr man
I gat no business with whatsoever you dey do with her...na you carry your matter come here.
You dey find quick advice...you don see am you don dey misyan.
Na your type girls dey use and dump...before your eyes go clear..e go tey I no get your time lol You’re just a bitter soul 😂you can keep wailing. Na advice dem say make you advice na abuse you dey abuse lol,carry your frustration commot here abeg lol |
Romance › Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931(op): 9:07am On May 21, 2024 |
bliizz: Oga na your palava be that
E no concern me....I don tell you wetin I wan tell you.
Keep on bankrolling her while she is busy enjoying herself in the arms of another man. mugu 😂😂una no just get sense na advice dem say make you give na abuse you dey abuse girl dey I don even get over lol all I’m talking about is the name spoiling..na rubbish you come here dey talk lol |
Romance › Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931(op): 8:52am On May 21, 2024 |
worldclass68: Nah u dey over do nah...mr. nice and emotional guy.
U don't have to delete her contact nah if u want to move on from that mumu relationship of urs..just ghost her totally. deleted her number and ghosted her since when lol |
Romance › Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931(op): 8:43am On May 21, 2024 |
bliizz: Sorry but how old are you?
No pun intended but the way some boys abi guys behave dey vex me sometimes.
If we look closely...your mummy never see such amount of money from you dx month but u dey here dey feed another man wife in the name of I go marry her...I love her...dey credit person wey go trash you like bin
Sorry but that girl go show you shege...una go just dey zombi up and down una go just open mouth waaaa without knowing anything.,how do you know my mom no see 15k this month?I can’t do without giving my mom 100k monthly make una dey sabi una go talk before una open mouth |
Romance › Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931(op): 8:22am On May 21, 2024 |
Ynix: I have a question for you sir, when last did you send your mom money up to 15k. My guy let me tell you the truth if you send a lady money na see finish you go eventually chop because na highest bidder many of them dey go for. Eventually na the guy wey no dey give her money but is good at manipulating her brain that she will run after.
By the way wetin you dey use 5 years of relationship do na PHD you dey do.
Alaye move on, ghost her if she ghost you. Look for other ladies and stop the attitude of bank rolling girls.
If you no get bukata abeg send me money, me I have important things to do with money lol I don’t joke about sending my parents financial assistance.,forget that part when it comes to my parents I don’t joke with them financially |
Romance › I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931(op): 8:02am On May 21, 2024*. Modified: 9:16am On May 21, 2024 |
. |