₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,307 members, 8,421,253 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 06:18 AM

Toggle theme

AOB1's Posts

Nairaland ForumAOB1's ProfileAOB1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 (of 56 pages)

LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 11:19pm On Aug 24, 2016
Good night guys *pamelb,princedami,royh,uyut and julletjohn* till 2morrow I luv u guys kiss pamelb u ar doin a great job, u always keep us happy tanx dear smiley Almighty God will reward u 4 dis, Good night
2 Likes
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:50pm On Aug 24, 2016
ROYH:
Busted Citizens

Viewing this topic: Jshyne(f), Kakamorufu(m), nairaland94(m), ShaounTa(m), paulohgirlie(f), Macfloyd7, ROYH(m), Nmaglit, Ego2(f), AOB1and 10 guest(s)


na Reading Una Sabi Read, Comon Tanku, Una No Fit, And If Army Robber Cum Pay U Una Visit 4 Una House Now, Una Go Even Tanku Them Without Them Asking, D Thunder Way Go Fire Una Still Perform Wonders 4 Dugeon....



PamelB, d Update Small Buh Thanks 4 D Gift Of Mind Dear, More Pain RELIEF 2 UR THUMB grin
Guy wetin u smoke? I suspect katsina weed grin
1 Like
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:45pm On Aug 24, 2016
princedami:
This guy above ^^ badt funny guygrin grin grin


AOB1 I dey observe d 2 of una from my okro tree grin your mentor as said dey give you inspiration abi? grin
Guy nawa 4 u o sad u no dey help matta at all, just act lyk ken and beg pamelb 4 me is all I ask grin
1 Like
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:37pm On Aug 24, 2016
PamelB:
eh? Are you sure you're alright? You're now following the footsteps of your mentor Gospel abi?
Bae take it easy nau sad ok I promise u I will never cut anybody neck with saw cry u av my word bae kiss wink grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:23pm On Aug 24, 2016
Where did rose see my guy gospel huh Anoda suspense loading grin I tank God sha my guy is coming back home tongue u guys go hear whin tongue grin
1 Like
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:07pm On Aug 24, 2016
Welcome back my pamel wink I miss u kiss
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:01pm On Aug 24, 2016
UyUt:
I blame you, abegi but have this in mind, 'You don't own her'. grin grin grin
pamelb is mine anyday anytym tongue grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 9:13pm On Aug 24, 2016
Julietjohn:
I will beat u ooh... Am a pretty girl not a bro lmao.. Big head
Am sorry my lady kiss grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 8:03pm On Aug 24, 2016
Julietjohn:
my dear I tot I was the only one feeling for the gospel he is a guy too and he has feelings letting go of her isnt that easy that is because he truly loves her even though he went out of line by reminding her of her past n even hitting his brother cos of her. Am getting irritated by that name Amanda sef she is just showing herself everywhere like the world evolves only around her n her happiness. #teamgospel
Am with u bro *teamgospel* grin
2 Likes
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 4:58pm On Aug 24, 2016
UyUt:
At this point let us say a prayer for this family and most especially for Gospel even tho he is the black sheep of the family. To you, PamelB more grease to your elbow. Darling, you are the BOMB kiss
Gerara here mehnn don't call my bae bomb tongue grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 4:52pm On Aug 24, 2016
Shay una see wetin u guys cause abi huh Una don make my guy go on exile sad ok no problem cry gospel pls come back home am missing u cry cry *teamgospel*
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 4:35pm On Aug 24, 2016
saxwizard:
this family na house of commotion ooooo
No mind dem, dem don smoke grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 3:16pm On Aug 24, 2016
TheBlessedMAN:
ah! As i drop dat cal, na in I quick run wit my legs go call Rohy, as i reach in house, 4 dat early morning, i meet am inside one uncompleted building, my guy, na world hemp, no b Indian hemp alone o, na world Hemp Rohy dey smoke, he cum dey sing Reminisce ft DAVIDO, 'mofelowo ju daddy mi o' 4 early monday morning?

I just kelekele comot my slipperz, tear 440 comot 4 dat devil's abode, make he no go infect me wit his..... I no knw jare....


Abt T.gold, how he reach here b4 me na juju... As i tel am say, one super Tori don land 4 NL, i giv am d address and d Name. ALONE. Na in my guy start to dey follow hin Juju speak pidgin. Na dissapearing tinz o.....


PamelB, U C WETIN UR sweet Tori don cause? Those guys na gentleman as of Last 48hrs o... Buh Ur Alone don turn T.gold to Pidginal herbalist, and Rohy to Certified smoker........ Wetin me go b, i no knw o...


Make i read d tori first....
U go b weedchoper because na chop u dey chop ur own weed u no dey 4 smoking level again tongue grin grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 2:23pm On Aug 24, 2016
Princedami,xamilola,saxwizard and pamelb make una come and see wetin happen today o. Come see commotion today ooo naija people shaa. Imagine!An accident occurred today 11 injured, 12 died. So d minister promised to offer #5,000 to d injured and #6m to d dead for their funeral. One of d injured got up and laid where d dead were, one of d dead shouted "Bros go back to ur place, no bring confusion come here, they don count us o! grin grin grin
1 Like
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 1:25pm On Aug 24, 2016
*TEAMGOSPEL* all d way tongue am rooting 4 u my guy grin
1 Like
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 12:41pm On Aug 24, 2016
princedami:
Haha grin grin grin *teamgospel*
pamelb I hope you're seeing this and I hope that that 'someone' will not fall your hand? grin
Bros u dey form hillary abi huh No problem am still rooting 4 my guy gospel and am sure dat we will win dis battle tongue grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 12:34pm On Aug 24, 2016
[quote author=PamelB post=48753949]Good morning fam. How're you all this morning? For me, I slept well.
AOB1,tell me,what is it you feel? And let's hope someone doesn't beat you up. Who is dat person dat will beat me up huh Hope d person know dat am a strong guy lyk gospel grin and I can fight with any object grin so d person should beware grin #TEAMGOSPEL#
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 12:07pm On Aug 24, 2016
princedami:
AOB1 I hope you saw this?? grin Once again bros, my hand no dey oo grin
Bros E be lyk say she no know say I be lyk gospel I will never get tired of what I want tongue #TEAMGOSPEL#
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:12am On Aug 24, 2016
ROYH:
Who Is Vera Now, Ken Girlfriend, Servant, Friend?
ken new babe na grin Abi if na u shay u go still dey follow rose wey hillary don wooz tongue grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 9:23am On Aug 24, 2016
Iffa catch dat gospel guy eehn I go finish him sad d guy is too wicked cry cry
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 8:40am On Aug 24, 2016
PamelB u too much wink u ar one of d best, good morning dear cool
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 8:37am On Aug 24, 2016
PamelB u too much wink u ar one of d best cool
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 8:29am On Aug 24, 2016
princedami:
saxwizard I see say you dey follow bumper to fender. smiley That suspense ehennn...


AOB1 Sure. The suspense is breath taking!! Makes one long for the next update. But that other part you dey talk my hand no dey ogrin
Bros abeg nau no do me lyk dis nau cry pls help me beg her grin grin
1 Like
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:47pm On Aug 23, 2016
princedami:
saxwizard
callmeomotee33
yyugo6ixx
AOB1
xamilola dear smiley


Tgold, Lyoncrescent

come around o.. Dinner is been served o...
Am here bro d suspense pamel always put me is too much nau sad and she know dat I kiss her pls my guy help me beg her grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 10:38pm On Aug 23, 2016
PamelB this suspense u always put me is too much 4 d sake of d luv I av 4 u wink
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 9:07pm On Aug 23, 2016
PamelB:
for real?
yeah cos u ar a genius smiley cool
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 8:46pm On Aug 23, 2016
princedami:
I no vex anymore. smiley

Anyway, if e don do make you talk o grin
Na only me u give all dis pop of a corn shocked At least dis one go do me 4 d rest of dis week grin oh boy d popcorn sweet die sexwizard come and chop grin
1 Like
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 8:05pm On Aug 23, 2016
princedami:
You!! When you are liking me with Hillary and Gospel nko!! Y e go remain. sad
Nawa o y u do me lyk dis nau sad Ok no vex ur face be lyk keneth face grin hope nw I will get popcorn? grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 7:38pm On Aug 23, 2016
princedami:
Well,

I would like you all to pls patiently wait for the next update. On behalf of the Op I welcome every new face. Bienvenidos amigos.

Sit back, relax and enjoy. *with the juice*
Remain popcorn nau sad
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 7:10pm On Aug 23, 2016
PamelB both of us need to talk secretly because I av something special 4 u wink
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 7:04pm On Aug 23, 2016
princedami:
Chaii!! Olo'un ma je. grin Gospelhuh No! No!!.
Ok sorry ur face be lyk hillary face grin E be lyk say u also want to woo Rose tongue grin grin no be so grin
LiteratureRe: Alone.. by AOB1: 5:11pm On Aug 23, 2016
princedami:
Small?? No. No lunch. But hope for dinner. grin That is 1-0-1 smiley
Badt guy grin I swear ur face be lyk Gospel face grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 (of 56 pages)