Aristokrat4's Posts
Nairaland Forum › Aristokrat4's Profile › Aristokrat4's Posts
1 (of 1 pages)
CilicMarin:Calm down jor, where the love day? U dey yarn as if no be Nigeria u dey, the same people wey disguise go APC campaign, Na den go still go PDP campaign Na wetin man go chop Na carry most of them go the useless campaign U go see the NATURAL LOVE on the 19th |
Abeg, this thing look like arrangee jor. The troll, and the car, everything was planned.. Damn niggar just Wan trend |
Of course, it couldn't have been from his heart, all the heart does is to pump blood It must have been from his BRAIN � |
[quote author=kokoA post=83654220]The kind of names these so called celebrities give to their kids ehn... Which one be Xavier again?[/quot e U nor watch x-men ni? |
Upcoming marlian Gbayi joor!!! |
1 (of 1 pages)