Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,449 members, 7,843,371 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 12:37 AM |
Nairaland Forum / Arounddnaija's Profile / Arounddnaija's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 8:48pm On Aug 12, 2019 |
Like I said... Lord of Esther and Gedoni is a Living God Oh I Tot the twerker team were praying earlier tho ahahaha
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 8:11pm On Aug 12, 2019 |
wirinet: Imagine talk 8 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 8:08pm On Aug 12, 2019 |
leaderlegend: Both of them did the same, Mike too was tieing it twice even when his team mates kept shouting ones so bro/sis talk no dey this one abeg..... 5 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 8:03pm On Aug 12, 2019 |
odion81: Free those bunch of mofos, imagine twerker fumbling saying she tot it was an individual task lol... I no fit to laugh 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:59pm On Aug 12, 2019 |
Neimar: 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:55pm On Aug 12, 2019 |
I guess I will be Voting Joe this week, make I help his percentage small... 3 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:51pm On Aug 12, 2019 |
Oh if Joe go now who go frustrate twerker ooo, Diane you are mad oooo why not give us Boredoni 8 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:49pm On Aug 12, 2019 |
Really? Twerker sef dey tink say na individual tin at the arena like say she sabi anytin lol 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:40pm On Aug 12, 2019 |
Diane u dey craze ooo, u no see Gedoni there abi... Wish Kind juju this guy dey use 12 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:36pm On Aug 12, 2019 |
Diane better make u change mouth or else hmmm... Mike with all the wahala he do u wan replace him... 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:33pm On Aug 12, 2019 |
Ona peoples father, see me jubilating here |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:31pm On Aug 12, 2019 |
nadesh: 4 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:29pm On Aug 12, 2019 |
Crixxx:
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:24pm On Aug 12, 2019 |
We r Voting again this week... |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 7:22pm On Aug 12, 2019 |
Mike ooo
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 6:51pm On Aug 12, 2019 |
Live nomination begins in 15minutes... Biggie sha dey pepper us |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 6:47pm On Aug 12, 2019 |
Gentlemum: 3 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 6:02pm On Aug 12, 2019 |
janefrancisca: Getdafvkoff
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:59pm On Aug 12, 2019 |
janefrancisca: Venita and Joe na old housemate na
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:54pm On Aug 12, 2019 |
Lol listen to this dog saying Ike's prob is distraction abeg people tell me what her own problem is ooo.... Arindin omo See them praying like say na Lucifer the oda team dey serve mumu idiots 8 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:41pm On Aug 12, 2019 |
Omashola u sef wan join Sir Dee for the asslicking abi, no be only Ike cause ona downfall on friday the f00lish twerker sef caused u guys alot.... |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:38pm On Aug 12, 2019 |
What do u expect when dumbskul l twerker dey for your group |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:26pm On Aug 12, 2019 |
This Dog is so Bitter, F00l
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:17pm On Aug 12, 2019 |
Cindy don win camera dey show her wella 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:13pm On Aug 12, 2019 |
Biggie wan check VAR lol 5 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 5:06pm On Aug 12, 2019 |
If Lambo win HOH Gbenshing don sure be that.... 1 Like 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 4:57pm On Aug 12, 2019 |
Chai Seyi the Scammer... Naxo u dey use side walk abi olee.. 6 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 4:52pm On Aug 12, 2019 |
Lambo Baby... 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 4:42pm On Aug 12, 2019 |
Biggie give Cindy this HOH abegi... No waste our time |
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 4:35pm On Aug 12, 2019 |
Elozonam is it your cry? 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 4:27pm On Aug 12, 2019 |
Threebear:
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by arounddnaija: 4:24pm On Aug 12, 2019 |
Lambo with the yansh Me Likey... |
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |