Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,808 members, 7,827,976 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 08:31 PM |
Nairaland Forum / Arounddnaija's Profile / Arounddnaija's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 11:51pm On Aug 30, 2020 |
M1cha: Help me tell them cos i don't know what makes them think anything can make people backoff from supporting their fav at this point Even madam of last season wey do worse sef people no back off, the earlier the better they realize all these things happening to Erica wl only make her stronger the better.. I'm an Icon and the only obstacle i see that can hinder Laycon from clinching the 85million is Erica 14 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 10:25pm On Aug 30, 2020 |
3gpvids: Be calming down na
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 9:35pm On Aug 30, 2020 |
This one wey dey shout Laycon Laycon wetin be your plan make the boy no go mistakenly enter the HOH room abegi 5 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 9:12pm On Aug 30, 2020 |
igasiboy98: No be person wey get fanbase u go drag |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 9:09pm On Aug 30, 2020 |
Allnacruise: No be for this kind game wey dey obvious, take your L in peace 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 9:09pm On Aug 30, 2020 |
TheMainMan: Nothing dey shock for anywhere, I will repeat it again Laycon is miles ahead and not even close AT ALL You aren't even sure of her been in the finals u had to use IF I laugh in swahili, make she pass Erica first 4 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 9:07pm On Aug 30, 2020 |
Chibabe005: Which time Tacha enter BBLockdown 4 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 9:02pm On Aug 30, 2020 |
TheMainMan: No dey deceive yourself lol, Laycon got no competition for this season not even close at all 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 8:55pm On Aug 30, 2020 |
I can't wait to see Ozo 9.75% next time with the way he's going like this 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 8:31pm On Aug 30, 2020 |
Abeg which housemate DIE? Why mourning in the house |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 8:26pm On Aug 30, 2020 |
Teddy A = KiddWaya When i was saying Dorathy get fan than Kidd una think say na rubbish i dey talk Even though some fanbase helped Trikky T, Vee n Neo lastweek but as it is now Prince get fans than Kidd maybe thanks to the 2 weeks immunity 11 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 8:16pm On Aug 30, 2020 |
Kidd 5% 14 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 7:09pm On Aug 30, 2020 |
Keep believing that clout chaser at your own risk Even with 5 predictions still nothing enter 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 3:23pm On Aug 30, 2020 |
Feels good to see the two Albino fans fighting it out 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 1:25pm On Aug 30, 2020 |
3weeks to the end of the season and there are still 14 housemates hope Biggie won't evict 3 housemates tonight |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 1:12pm On Aug 30, 2020 |
akthedream2019: Be calming down na 1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:44pm On Aug 30, 2020 |
No one should deny the fact that the mgbeke enjoyed the choking at the party last night Someone who does gang-bangs and lots of 3somes tell me how on earth is choking new to her Abegi Erica and Nengi same same 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:32pm On Aug 30, 2020 |
Ok na now when the choking don reach their mgbeke side dem know say Biggie must call Kidd to order before he kills one of the girls, clowns everywhere What happened to mgbeke is an olosho too 4 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:14pm On Aug 30, 2020 |
genius43: A clear one here 7 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 10:19am On Aug 30, 2020 |
So na Toilet A things Mgbeke and Lamba Master go do when they were missing at the party last night no wonder i didn't see both of them for sometime Inside Biggie's house orisi risi things dey happen 7 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 1:27am On Aug 30, 2020 |
Well she predicted her own Premium Tears earlier in the game so no pity for her stupidity, ode omo arindin 7 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 1:17am On Aug 30, 2020 |
switlily25: Friend zone person wey don knack tire 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:57am On Aug 30, 2020 |
Ok dem wan use highness cover up, hope una know say na something wey don already dey for your mind highness go help u push out easily 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:47am On Aug 30, 2020 |
1 Like
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:42am On Aug 30, 2020 |
Brownsun: Come to daddy
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:38am On Aug 30, 2020 |
U cannot blame silicon mgbeke too much tho, even me still dey h*rny cos the DJ mixing was damn good so this drama was expected even more is cumming 5 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:32am On Aug 30, 2020 |
Make he distant himsef from u and u dey give come n f**k me face 3 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:30am On Aug 30, 2020 |
DJ Switch play senseless o she no play senseless o e no concern me Dopest mixer ever liveth 2 Likes
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:16am On Aug 30, 2020 |
Hmm, you are my brother let that sink 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 12:04am On Aug 30, 2020 |
This is what we call DJ mix, like damn Switch makes me h*rny, now that I'm h*rny who will help me out bayii Person must smooch Dora bress tonight she must not escape again this night
|
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 11:56pm On Aug 29, 2020 |
World Greatest DJ Argue with your keypad |
TV/Movies / Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by arounddnaija: 11:52pm On Aug 29, 2020 |
DJ Switch why u come gimme konji this night laidis 1 Like
|
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |