Asgard13's Posts
Nairaland Forum › Asgard13's Profile › Asgard13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 144 pages)
Tinubu urchins no Dey ever taya.. which kind wahala.. Tinubu is losing it .. even from his family. Where’s Remi Tinubu and seyi. .. dem don tire to market the Yoruba god .. Apc is evil The drug baron is senile .. Atiku no get Opposition PDP!! |
Good morning Nairaland Power to the people North 2023 Tinubu must contest! Must. We don’t like noise .. use your pvc .. OBi must come comfortable 2nd. |
gidgiddy:Get att.. of my mention! Next! Careless and stupidly daft .. I hate those kinda of humans |
gidgiddy:No Dey Always compare north bandits to east.. Abi you want wetin Dey happen for north start to hope for east? Are you normal at? Wetin you dey even try prove .. your home is burning you dey everywhere dey shout .. my neighbor house dey burn pass my house .. You get sense at all? |
They’re busy with their ambitions .. those Apc governors don’t give a fvck about Nigeria and Nigerians Rest on .. |
Very wack propaganda Op why you dey always come up with mumu thread .. You no get shame ? Elrufia say governor withdrew 500 million new notes .. from which bank? You say Dino loot 50 billion from where to where How Una brain dey function sef Don’t you understand Nigeria monetary policies under your Apc .. How this wan take happen Tueh .. real tueh for all Apc urchins .. Ones dey serve Una .. yan no even get in own brain to reason.. na to the run go social media Common sense is so expensive this days Oya carry efcc go arrest Dino.. na Pdp man .. no be Apc man.. Sense dey far |
This one na the dullest of them all and the main snake in Buhari’s government .. If Tinubu go jail today.. he will be the number one associate to decamp .. Yoruba man.. Thank God .. we know him .. Power to the people North 2023 |
maasoap:Even if they protest naked .. e stops nothing Even if Tinubu burns the entire Yoruba land down .. e stops nothing After February money go dey Na just two weeks of Tinubu and urchins madness Wetin happen to transfer .. Una must get sense The man wey die for Warri don wake .. all na paid humans Nothing the happen Keep sabotaging the economy |
Gozac:Na why we Dey here Nigeria no belong to Tinubu and his urchins |
madridguy:Mention one single corrupt act of Atiku.. no be wetin Obasanjo write becauE na all of us dey this country. And I will explain how the yourba god pocket a tribe and it’s resources |
Hehehehe This Apc spokesman truly reason through his anus So opposition now dey dictate to president and presidency way forward.? Why dem no blame oBi since he’s quiet on the matter? Guess Atiku is a yahoo boy and has no money in his account like Asgard? Very clueless urchin .. senior one at that. Guess it now dawn on them that Emefiele is here to stay and no going back on this. Many of this Apc politicians are hoarding money via their banks and banks with interests .. all THIER plans to frustrate their government failed from the start.. Still, Elrufia must name the bank and governor that withdrew 500 million Naira new notes in one day. Very stupid government and party Mention one policy from this government that is people oriented.. and the very one the governors and asiwaju has supported.. none! Nigerians are wiser than those shaking jelly fishes Power to the people North 2023 .. |
All this one na acting Rest on sir Apc Fit run anything .. to frustrate emefiele No trust this people oh Pls what’s the identity of this man.. .. no be just man die.. and after then he woke collect his money move ahead . Let knows the identity .. and pictures.. Apc evil |
Abeg make Una burn the place jare |
Buddha3:Thank you.. Na typo The matter pain me anyhow |
Gboom:Aboki don wise Dey cut nail and do their sugar cane business with pos .. Why come yoruba Sophisticators Dey burn their homes for Ibadan Una go wise by force |
christejames:Walahi Baba eat blocked wella 😂… See as Tinubu urchins Dey wish other states go follow dem burn dia homes This time .. dem go tire go sleep |
Why are this men.. wailing more than the common man😹 Now they all have one thing in common.. enemy of my enemies.. Na so Buhari go still jam dia heads together like foolish imps dem be .. Man of integrity vs .. criminals and baron L Why be say na only dem Dey wail .. with their candinate they know say dem no well and Dey don pack money keep .. to share 5k per voter .. Emefiele don come spoil business for them . . That money go rotten for thrit hand .. Even if they wail blood .. Aboki for here don dey go cashless on business matters Yoruba Sophisticators Dey busy dey burn their states .. wishing and hoping others will join Dem go wake lAte |
Jack500:Kids Is Kano and kaduna burning as we type? Yoruba land is up in flames😂 let it burn The yorub media don Jones themselves |
On this I’m loving Buhari Corruption fighting back Let Tinubu burn Yoruba land Elrufia lamba say one governor withdraw 500 million new notes .. no sell for baba side Their paid bandit photo and video no reach baba side Sai Buhari .. The man with intelligent |
Tinubu will burn southwest to get what he want No other state will join At most Apc states .. that’s those supporting Tinubu After Elrufia don give them lamba day governors withdraw 500 million new notes .. dem don rush go burn dia states Dem no burn am well We want to see properties in tick flames Let it burn |
funshint:Na your mumu make you believe person wey tell you say governor withdraw 500 million of new notes at once .. from which bank ? Na you mumu make an easy to whine you with terrorist video display new notes.. Na you mumu make you dey type trash and and burn you house E no reach anywhere N Yoruba land go burn with Una propaganda |
Cbn must first investigate the bank that gave a governor 500 million of the new Naira .. to what purpose And the governor.. Elrufia lamba no go work Why is terrorist showing us new notes .. dem Dey show us before? BuhRi must act |
Taba21:Spread the truth bro .. Apc are very evil |
Buhari must as matter of urgency investigate the bank that gave a governor 500 million new Naira note Also the state the bandit is making his video from .. Tinubu and his goons have gone desperate mood.. They wan force the President to twist his hands |
Thanksful:Walai e loud Dem no deceive anybody The desperation and Tinubu is scary.. that man go burn yorubaland think say he’s doing Nigerian Ah ah 500 millions of new notes .. Haba naa.. And all urchins believe this .. Form which bank.. For which project .. Bro I taya for Apc and Tinubu |
Abeg make Yoruba land burn in peace Igbos should stay off The must stay off Tinubu is trying hard to blackmail the President After said one unknown governor withdraw 500 million new notes .. that’s the most foolish propaganda of this year Bandit flash new notes .. Tinubu no wan chose Lagos for protest… ibadan.. make dem no point am All this Yoruba propaganda don stale since naa And they believe e go work Buhari and daura don know since 5 bc Is very easy to preempt this people and dia pattern Olboy make Una burn ibadan Burn!!!!! |
Ebubu:See ba.. Buhari knows all this.. He’s the President.. and understand Wetin efcc dey do.. wey go make a governor withdraw 500 million of new notes .. 😂 imagine .. when common citzens Dey cry Which mumu project be that Elrufia is a pure scam.. |
Buhari must not fall to this scam.. No governor withdraw any 500 million new notes Na Elrufia political lamba to force Baba hand Na still Elrufia give bandit leader money to front on line .. Walahi.. The guns wey dem Dey buy before.. dem dey show us money? Why the display .. to blackmail cbn governor? Apc evil humans led by the gods of Yoruba people no fit fool Nigerians .. no matter how he wan do am. U if na Gej be y….Tinubu and Ganduje for don stage mother of all protest.. but na dia party .. qaand baba know their game. U Na lamba and propaganda dem go sell.Nigerians don wise up Why be say na only Yoruba and some funny Apc leaders dey wail all this blood. |
Elrufia don drop lamba say one Governor wey no get name withdraw 500 million new notes ![]() All na big politcal lie.. to discourage Nigerians .. thinking day we still age of blindness Na still one useless governor go dash the bandit wey Dey parade money online .. Ask the bandit to what purpose .. dem Dey show us old notes wey dem Dey use buy ammunition before? Nigerians should wake up Why be say na only Apc governors, and Tinubu and his supporters, Yoruba people and media .. tvc the nation.. .. why na only them dey complain for all this .. Anyone know say .. dey policy too harsh on them E remain make dem stage massive protest for their own government Walai if na Gej dey power or Obi.. this people for don dey burn Nigeria by now I pity humans wey dey fall for their jinxing Infact Buhari ans emefiele must investigate the bank and the governor |
lhordspy:The problem with urchins basically is understanding of English language .. And na dem type am pass and claim Sophisticators pass Oya Open your “ like sour “ brain I talk say.. South na predominantly Christians North na predominantly Muslims If south Muslim Yoruba man wan contest like you god and creator is doing .. as a minority ..he should chose a minority northern Christian.. Nigeria na secular state .. no be Muslim country Na wetin I mean by wetin I talk.. If you till no get.. Go meet oduduwA make he for help you.. Yoruba curses and abuse don Dey stale to me .. I Dey ife 15 years and speak Yoruba pass you.. do yorub juju .. waka for imole .. know ibilies and alfas your grandfather never think dey exist.. No be lies.. I refuse to speak or be silly .. Seun was a kid in spider house ife .. when I last visit So understand who you dey follow reason.. late Oni sijuAde and his chiefs no say omo ibo dey ife .. We breath modakeke war .. as an igboman.. No be caps Enjoy your time |
Godispeace:Senseless Nexf! |
Hopium:Is your sense paining you or like it’s gone sour? Don’t be on my mention .. hoffing and panting Jerk off |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 144 pages)
