Ayamfirstson's Posts
Nairaland Forum › Ayamfirstson's Profile › Ayamfirstson's Posts
1 (of 1 pages)
Superjazz:Tommorow now dey will say they need a better player buh commot money buy a correct baller hard them |
Brother man see, they said Haven helps those who helps themselves. You won't because of love and miracle, u go against nature... The did has already been done and now u two know your status, just accept the baby but out of wedlock... I wouldn't advise you to go ahead with marriage or else u will be singing the remix of Davido's Risky |
Brother e no too bad sha but u no play the card well. As a street nigga wet u wan form, u for don am separate so there two no go know and Las Las wen dem come know wetin u dey use dem do e go still pain dem join. Since dem wan open new bank account |
1 (of 1 pages)
gunners always stingy withp cash