NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:37am On Jun 05, 2015 |
Benny95: can't catch up wiv dis pages anymore........dafuq! na to dey skip some... then ask for summary |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:37am On Jun 05, 2015 |
FolabiBret: Peeps dey para for here o. D last time I was on dis forum, b4 yesterday, was 5days ago, and there were just 2 hundred and thirty something pages. Alas, it's 346 today. How time changes things. buncha jobless pipo... i still dey try catch up with the pages sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:36am On Jun 05, 2015 |
shawwal1: Who wan gist with me na
hello! Anyone awake
Its a brand new day n ThnKGODISFRIDAY TGIF 03:03am
na jinn wake you up ni  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:34am On Jun 05, 2015 |
hilsocial: Is like ur board dont watch d games here. I was part of 50,100,200 and scored the best goal so far at 300. I even pulled my shirt. Nawa even after earnin a yellow for pullin shirt... Board cant afford to sign a Balotelli |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:31am On Jun 05, 2015 |
hilsocial: Babatawa , this page's ftc is for u only. Sell d land. i don dey look for land to build refugee camp for those Ashawo wey dem go soon pursue from abj... thanx *Private Property, Keep off* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:27am On Jun 05, 2015 |
theSpark: Let me speak to the board first. Note however, that you're still a local champ. You've not scored in big matches like 100 200 300 etc. Do that and we can pay you even £300k just be like whn ribery dey shout make dem give am world Best  #LocalChamp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:24am On Jun 05, 2015 |
theSpark: Nice. Imma perfect ma writing, learn French, fall in love etc Looolz* @fall in Love
Now pipo decide to fall in Love  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:22am On Jun 05, 2015 |
hilsocial: I dont collect less dan £250k a wk the persn wey wan sign u sef hw much him dey earn
T H I E F |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:18am On Jun 05, 2015 |
majidyusuf: ogbeche77 come and see o It's official "you're wicked"  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:17am On Jun 05, 2015 |
Owliver: ehya sorry babe I absolutely know how you feel right now. I also waited from november till may and I almost died for real. Just hang on babe september is coming  shut up my friend... November to may is just 5months hers is gon be like 11months or so, u nur sabi console person johr u just addin insult to the injury |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:14am On Jun 05, 2015 |
Gazaliah: Stancity or Soundcity see................... You don call me "OLE",I go turn against you unless you prove to me how true your eLove is to my eSister....
I no go forgive you for calling me that chai!  one time someone called him "scarcity" that guy haf suffer |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:12am On Jun 05, 2015 |
miccoy: Wad up? Prison bars can't hold me dude. Ur case be like TI own.... so so mawt buh the prison bars go soon be ur balcony |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:10am On Jun 05, 2015 |
Stancity: Money is under statement... Am ready to put my life on the line for u.. All these just to smuggle ur way btw her legs
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:07am On Jun 05, 2015 |
hilsocial: Ok. I hope u will be like one of friend in sch. He is a good guy, he doesnt look for trouble, intelligent and a guy man. Haha... i see ur point bro one bad egg spoils the rest, don't lets the few ignorant ones give you a bad impression about the rest. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:03am On Jun 05, 2015 |
majidyusuf: I no want blisters for you leg way i dey lick Whaaaat?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:47am On Jun 05, 2015 |
Owliver: lol where you take see my neck ke... Ekiti camp was awesome I had mad fun. Broke rules meehn. In my next life I will still make sure I be a nigerian so I'll do NYSC again. How you doing? so u broke rules? DG must hear this And in your nxt life i see a Togolese refugee  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:30am On Jun 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:23am On Jun 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:40pm On Jun 04, 2015 |
erisegun: hw babatawa voice b  *in my Trey Songz like voice*
Say what?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:37pm On Jun 04, 2015 |
shawwal1: I wan fotocopy the TT wey I see but no light n fuel still thy scarce to use Gen you fit type am o.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:36pm On Jun 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:33pm On Jun 04, 2015 |
Physika: U try
I humbly greet the house. evenin bro... u remember us today? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:30pm On Jun 04, 2015 |
noordean: u na baba naw! U wan dey pretend say u no b 1st class abi!?? haha... i wish o i for don show off for this thread tire  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:27pm On Jun 04, 2015 |
erisegun: lolzzzz....dat ordinary xray boy? Smh  o baje... ode fe sunkun laleyi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:25pm On Jun 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:23pm On Jun 04, 2015 |
iykebesbt1: C14? and u are already complaining. I missed A14. haha... you suppose don NYSC hall of fame  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:20pm On Jun 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:17pm On Jun 04, 2015 |
erisegun: lolzzzz* see dis amn* food yapa 4 dia+enuf cowmeat @ a very cheaper rate* * Smh Na there dem dey see you, Olounje ya |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:16pm On Jun 04, 2015 |
hadassaheke: Abeg make we de talk of states n their allawi o, so we go knw aw far........Gudday pple....... your posts always have somthin to do with money... Anyways where would u love to serve? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:13pm On Jun 04, 2015 |
Owliver: Greetings to you all. Babatawa I see you. My Very Good Friend... See ur neck haf thin Na only u go camp ni? hw u doin and hw was Ekiti camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:11pm On Jun 04, 2015 |
shawwal1: This is the sign say change is here huhuhu!
babatawa telecoms the fastest 5G network in Nigeria Ameeen o... I'll make you Costumer Care Representative for ChanChaga Local Gov't |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:09pm On Jun 04, 2015 |
|