Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Badluckynigga(m): 10:30am On Aug 20, 2024 |
ED2D072 first half 0.5 = 52 odds Goodluck |
Phones › Re: Google Pixel 7 Pro For Sale Direct UK Used by Badluckynigga(m): 5:49pm On Jul 31, 2024 |
500 |
Foreign Affairs › Re: U.S National Debt Hits $35 Trillion by Badluckynigga(m): 11:25am On Jul 31, 2024 |
nA wetin dey give naija motivation to borrow be dis, but usa dey implement d money well for there country and der citizen round d world so there citizen don't care |
Politics › Re: President Xi Jinping Invites Tinubu To China by Badluckynigga(m): 9:12am On Jul 26, 2024 |
To let him know how many gbese each state they owe am and the ones he plan taking over, before you know now, na china go be governor of that state |
Pets › Re: Missing Hyena Captured, Returned To Plateau Wildlife Park by Badluckynigga(m): 6:20pm On Jul 09, 2024 |
nA hunger make am run away, d person wey suppose feed am dey chop en food, see how malnourished d hyena dey, make dey leave make en go find en food |
Romance › Re: Meet The 103-Year-Old Tanzanian Who Is Waiting For Her White Boyfriend by Badluckynigga(m): 3:11pm On Jul 02, 2024 |
John don marry my grandma that year na, na my grandma she see wey shey leave mama for Tanzania, John dey ondo with my grandma |
Music/Radio › Sean Tizzle New Song Time And Season Is The Best Song Of The Year So Far by Badluckynigga(op): 1:32am On Jun 01, 2024 |
|
Autos › Re: Sold A Foreign Used CNG Toyota Corolla 2013 For Sale sold by Badluckynigga(m): 10:59am On May 14, 2024 |
Dey play |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Badluckynigga(m): 10:43pm On May 12, 2024 |
Psg just mess my 1300 odds up 😭😭😭 |
Autos › Re: Private Jet For Sale 2008 BEECHCRAFT PREMIER $2.750M by Badluckynigga(m): 10:38am On May 11, 2024 |
Do you have exterior color black and interior color green?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Badluckynigga(m): 9:52am On May 09, 2024 |
52ABE7 (sporty of football.com code) Best odds of the day(95%) guaranteed... Give it a try.... Hope for green, win this so u can have staking power for the weekend |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich: UCL (2 - 1) On 8th May 2024 by Badluckynigga(m): 7:18pm On May 08, 2024 |
Watching it live |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Badluckynigga(m): 7:44am On May 04, 2024 |
goldenval: Your details please, will send 10k Please will really appreciate it if you can help me with 1k , will use it to eat this weekend , may God keep blessing you, Gabriel 7063906424 |
Crime › Re: Man Kills His 70-Year-Old Mother In Akwa Ibom by Badluckynigga(m): 9:17am On Apr 16, 2024 |
People won't understand, mental illness is real |
Sports › Re: Osimhen Highest-Paid Player In Serie A by Badluckynigga(m): 11:12am On Mar 31, 2024 |
Nice |
Politics › Re: What ticket would you recommend for the opposition to fight APC in 2027? by Badluckynigga(m): 4:01pm On Mar 29, 2024 |
Davido as president, Wizkid as vice, people go vote die ...... |
Celebrities › Re: Mohbad’s Father Buried Him Before He Died, Late Singer’s Mother Alleges by Badluckynigga(m): 8:16am On Mar 24, 2024 |
nA wa oooo, na u call person say ur pikin don die, now na u talk again say d pikin never die, sometimes I wonder if na God truly create woman because man dey sleep dat time, ds der behavior e get k leg... Am 100% sure say no b only God create woman maybe e gave permission to en other gods(devil) to create woman. |
Health › Re: Paul Alexander: 'man In The Iron Lung' Dies At The Age Of 78 by Badluckynigga(m): 11:05am On Mar 14, 2024 |
Things like this will make u rethink your life, we should always appreciate no matter the condition we meet ourself, he never asked for this but fought thru 4 all ds years, let's thank the system that works, imagine it was hmmm hmmm he was born....... His a real man... Now his in a better place |
Food › Re: Take A Look At The Food I Bought For N1,600 Today by Badluckynigga(m): 1:34pm On Mar 13, 2024 |
Where sanwo olu talk say make we dey eat  ? People don forget and move on, abi una don dey chop wey una no share update |
Politics › Re: Tinubu Threatens CBN Governor, Olayemi Cardoso by Badluckynigga(m): 1:30pm On Mar 13, 2024 |
Where sanwo olu talk say make we dey eat  ? People don forget and move on, abi una don dey chop wey una no share update |
Politics › Re: Why Is Our Minimum Wage Stagnant? by Badluckynigga(m): 1:29pm On Mar 13, 2024 |
Where sanwo olu talk say make we dey eat  ? People don forget and move on, abi una don dey chop wey una no share update |
Autos › Re: Toyota Camry 2008 Registered With Reverse Camera 3.5m by Badluckynigga(m): 7:55pm On Feb 29, 2024 |
|
Autos › Re: Extremely Clean Registered 2008 Toyota Camry Sport by Badluckynigga(m): 7:42pm On Feb 29, 2024 |
|
Politics › Re: NLC Suspends 2-Day Nationwide Protest, Gives Reasons by Badluckynigga(m): 9:50pm On Feb 27, 2024 |
Bunch of clowns, after dey don see alert, mofos |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Badluckynigga(m): 9:42pm On Feb 27, 2024 |
tojahh: First game
Help me convert am to iLotbet... Anybody. Ilot is bad , very bad, wen u won dey won't pay ur full money, check d reviews of d app on Google, always having glitches |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Badluckynigga(m): 9:40pm On Feb 27, 2024 |
[i][/i] SPF247: Pray for me ✌️🙏 congratulations more to come |
Properties › Re: See The Jewelleries I Found At A Refuse Dump by Badluckynigga(m): 11:06am On Feb 25, 2024 |
Both worth over 1 million in naira, days a customized gemstone and an hand chain. Even u can send to naija will pay over a milli |
Crime › Re: Police Recover Body Of 2Baba, Killer Of Ahoada East Police DPO (Graphic Photos) by Badluckynigga(m): 3:51pm On Feb 23, 2024 |
Rip to him, but I find it hard to believe, na naija we dey oooo, that might not be him ooooo |
Autos › Re: ✅✅✅✅✅✅✅✅2020 Brabus B800... Price 780k Usd.... Hurry!!!! Limited Stock by Badluckynigga(m): 8:39am On Feb 21, 2024 |
2024 brand new zero mileage and bullet proof ain't even up to 500k, guess u just want to show us the pictures of d car and attract views |
Technology Market › Re: 55inches 4k Smart Frameless Tv by Badluckynigga(m): 11:36pm On Feb 16, 2024 |
180 |
Politics › Re: Naira Depreciate To 1565/$ In Parallel Market by Badluckynigga(m): 8:02am On Feb 15, 2024 |
This is very sad....... |
Autos › Re: Drive Into Luxury With Our Sleek Lexus RX 350 2017. by Badluckynigga(m): 12:04pm On Feb 12, 2024 |
27  Make I use am shock my popsy for val |