Baggiojephlini's Posts
Nairaland Forum › Baggiojephlini's Profile › Baggiojephlini's Posts
1 (of 1 pages)
Goo0dHardDick:You are right but note that this is often revised to keep in touch with reality. NEW PRIMARY ENGLISH 3 STUDENT BOOK NIGERIA. Macmillan The above was revised in 2005. Then, schools are allowed to chose their preferred publisher of which many schools have abandoned the said publication. |
That woman not be white na black woman you dey see so. Na the same colour with Ali esnbrutality: |
Oga all the English club and players wey dey yab Arsenal na only Africa you see Gbadugbakun: |
Gbadugbakun: |
Na that man be labour party chairman back then. Now e fo go zenith Labor party set awon uncle travelling Mat bluefilm: |
Shnew: |
Tjra: |
Amotolongbo: |
donleo92: |
Most private schools are set up for max profit, in one sch teachers are to buy special corporate shirt, sport wear, Friday wear every new sessions from the school, lessons note are to be written and submitted in soft copy as well as hard copy. The hard copy must be printed and filed for the school at the expense of the teacher. There is online lesson that the teacher conduct with their personal data. Holidays are not for teachers they must resume and close as normal. |
Devido dey finish the lawyer (gbas gbos is allowed) as them no tie the lawyer mouth she play her last card, (everybody freeze) check up church agbasala |
OP, Maradona no follow for that generation wey you put am. G muller win the 1974 world Cup against Holland. Johan scruff play for that final and still play for the final for 1978 wey Argentina win all this time Maradona never show. Na 1986 world Cup e come take show. The players wey dey for Maradona time na Zico and Platini them |
Richtaiwo:He was received by a Turkish government delegation led by the Minister of National Education, Yusuf Tekin. That is a Turkish government official if you must know. |
[quote author=richiemcgold post=138083619]65 years later, most schools still use this same set of archaic facilities to teach science till now. Some schools don't even have lab. As a book publisher, I do business with schools nationwide. I visit different schools in different states almost on daily basis. Believe me when I say most schools in Nigeria don't have standard laboratories. Some don't even have at all; (especially all these mushroom private schools). I'm a Nigerian, I'm not talking down my country, I'm only saying it as it is. Why do you label schools that you do business with as mushrooms? Anyway, your books too might not pass as standard. So you are still part of the educational problem selling books to schools and encouraging them to make parents buy regularly to keep your business flowing. Hope you heard of the new directive about single use Text books? |
We often think that next of kin can collect a dead person's property either bank or even land. The only leger way is thru a written will and if such a person dies without a will. A probate registry will surfice. Like that of Jeremaih Usain the judge order that the children should go to the probate register. The process too is not easy. So for me every member of my house know my bank details. I no go fit come hide. Money for my wife and pickin leave a for one smart banking guy |
No lose hope, lose fear . Because most things wey we de fear go come pass us no even look ourside. And anyone wey come face you, no get force reach your finger tip to push comot for road. Abeg try tell your parent first. Even if them vex e go good pass make them lost a child in a very embarrassing way. The guilt wey you go send to them na everlasting. Now if rustication become real use that 2years do work/skill wey close to your study. Even if na volunteering do and get experience so that as you dey go back to round up you go collect certificate and still get experience. |
[/b] Eriokanmi: Our government isn't serious, only fond of making noise. Life doesn't matter to them. How many times have we agitated for safety beefup in this sector? I can't believe this is still happening. The boats leave from one jetty to another while the passengers are often seen without a life jacket. [b]What are those personnel manned there doing in enforcing the use of a life jacket ?must someone enforce our safety on us we are enforce to use pedestrian bridge, enforce to clean our surroundings, enforced to obey traffic rules and enforced to wear to wear live jacket. At construction site company provides safety kits we won't wear or use them |
dappydozzy:[b][/b] See, fo proceed of crime the taxman know want know the place you get your money from e go come meet you with e calculator. Collect tax from the taxable part. For Nigeria na after #800k. So if hand come catch the criminal e go loose all the money wey e thief (if na poor man) |
So make everybody know say as money dey enter your Aza the tax man de see am. So student wey dey for school wey collect school fees and other things money from e papa/ mama/ friends/ uncle etc and e land for e account by the end of the year if all the total money pass 800k with #10k e go pay tax so to avoid that kind thing sch fees make your Papa send am to sch account directly, house rent the same thing to reduce double taxation because if govt gba for your papa and mama hand and them come send all your sch fees/ house rent/ upkeep money give govt go still collect for you hand |
My wife and her friends dey do monthly contribution of 10k/ person every month. Them de about 30 person. So every month three person go collect 100k each. Na so them de run am from January to October. Na my wife account them de send the money when month end. From there she go send the 100k give each of the three person wey go collect that month. As I see this tax law I don tell am make e stop. Because once total money wey enter your account pass 800k in a single year govt go collect their tax. |
E get as bad and corrupt organization take dey comot for road for Naija small small with technological invention. See NIPOST email send them out Dem wan come back delivery guy ya, NITEL, GSM send them out. NUPENG, Dangote refinery want to close their door. Na so e go still be for NEPA solar panel de show for every corner. Our civil servant Dem self go collect wotowoto from AI. |
Nobody go say e mama soup no sweet . Some people like dey use their native taste dey judge other people food come dey down grade am but de hail their own. I know how some people take dey see Amala but as the people wey get the food no let bad mouth stop them Today Amala joint dey every where. One time na Ofe Nsala, another time na Edikikon, Owo soup self rep and true true like the writer talk taste Tuwo and see. Before you go talk say some people na sabi cook check all the ingredients wey dey wuna cultural soup if ingredients wey come from another place no follow for wetin make am sweet. |
buygala:Wallah my mind don go say make i reach out to am for one of my person I come remember say many important people still dey find the cure even for USA |
Walai:Jerry John Rawlings ruled Ghana for a total of 19 years, across two different regimes: 1. First Military Rule (1979) – He first came to power as a military leader after a coup on June 4, 1979, but handed over to a civilian government on September 24, 1979 (about 3.5 months). 2. Second Military Rule (1981–1992) – He staged another coup on December 31, 1981, and ruled as a military head of state until January 7, 1993 (11 years). 3. Democratic Rule (1993–2001) – Rawlings was elected as a civilian president and served two terms, from January 7, 1993, to January 7, 2001 (8 years). Total Time in Power: 3.5 months (1979) + 11 years (1981–1993) + 8 years (1993–2001) = approx. 19 years in total. |
Ttalk:That name Alaba International and Alaba Rago was gotten from the name of the market that is that is in Amukoko area know as Alaba Oro And Suru Alaba because those market where relocated from there Then to think that Alaba is not Awori name, oga!! What of the name given to a child born after Idowu |
1 (of 1 pages)