TV/Movies › Re: BBNaija: "If I Reason Your Matter, Khafi Na Small Girl"—Venita To Gedoni by bamonla: 12:35pm On Aug 19, 2019 |
na wa o, wetin babes dey see for this gedoni guy sef.  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by bamonla: 10:06am On Feb 23, 2018 |
dog will not eat ur child for this talk wey u talk veekid: Cee-c is full of herself, if I vote for her Ehn, make I die!! |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by bamonla: 2:50pm On Feb 22, 2018 |
MAKE SHE DEY THERE........EVEN GOOGLE NO GO FIND HER Funpeter: I agree she just look lost |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by bamonla: 2:16pm On Feb 22, 2018 |
Turn her to map and study her nw....... who has time for..........RadaRada tinz CaptainStephen: its possible, my girlfriend has similar temperament to cece , the funny part is behind that tough outward frowning is a soft heart inside. they just need understanding. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by bamonla: 1:21pm On Feb 22, 2018 |
NO MIND HER DEFORMED FACE Funpeter: Why is ceece frowning self?? |