Barrduga's Posts
Nairaland Forum › Barrduga's Profile › Barrduga's Posts
eldee, na the girls dey sweat me if you get long attention span you for notice the way them dey follow me about like flies, and before you call persin scary look yourself for mirror, bros you fit make small pickin cry, damn. ![]() |
firstly could you kindly explain to that spawn of satan also known as eldee sey you never dump me? that would be appreciated |
girl i no wan see you! god forbid, i just want you to prove that the reason why you dish out all those volleys of vicious insult to people is not becos you have a low self esteem and need to insult others before you can feel good about yourself, come on do it. |
i don't play games little child, my self esteem dey too high i no need to insult others to feel good about myself, i get that feeling by looking into a mirror. . , . . . , . . unlike una cuss cuss everytime. |
toyin ohhh lawdy ohhh lawdy, prove me wrong, post your pic for your profile show me you get a speck of self confidence in you, come on girl i know you can do it ![]() |
with three more of yours satan will rise up to claim his bastard son ![]() and since you look stupid let me explain in simple terms, that means -you- |
hahahaha guy i no dey play dissing games you you ok, go fine persin wey dey jobless like you |
show us your pic miss world, thats right you can't it's called no self confidence :p |
eldee so as you black like satan you think sey you get right to comment on other people pictures abi? na people like you get low self esteem na why you dey insult other people to feel big about yourself, well hope you're feeling big on that mountain you're on brav ![]() |
hahaha i dey laff becos. . .make i no talk sha remember im only trying to be nice |
do i look like a frog? *don't answer that* :p |
speculations speculations ![]() |
humiliatingly? well i think you mean humiliating, well it's all part of the experiment my child maybe when i write my report i go credit una :pand michelin, try kissing one of those frogs they get for edo lol ![]() |
well i no be wheel barrow pusher, i be multi million dollar businessman who dey conduct market research on social sites like this one in order to market a new product, right i don introduce my self and you? and toyin abeg stay away from my posts, i no know why you dey follow me about o |
shooo na small small tins dey excite persin like this ![]() |
well i fit talk a thousand things about you, and i no fit prove am how you come take sabi say i be wheel barrow pusher? |
another worthless word of mouth, when i say proof show me exact quotes |
well i apologise, i leave my manners for work, truce? |
she no reject me, oya show me proof. |
why you always dey rude? tell me. |
haha not me i never even see the girl face to face |
asl mean Age Sex Location |
and which thread you see wey she reject me? |
i need a girl preferably a girl wey dey live in UK, around stevenage side since i dey frequent there for business from T and T, please submit your cv for here make i do my evaluations, pictures are a must have. thank you p.s if you no dey apply no reply this thread kapish? |
oooh na wetin you dey talk now be dat uzzyan sey you no dey with anyone on the land, ok na since you no wan be wit me make i go fine another girl ![]() |
intellectual words of a 'supercunt' ![]() |
UK now has a nollywood channel that airs nigerian movies 24/7 just like south africa with africa magic channel what do you think? |
if he has the tools down below (with the right size) then he is the head regardless of social status. |
lol abi o, we need some inspiration like photo if you fine or tight or hold bodi well well |
seun never delete this useless thread? |
ok bye bye sweet dreams u hia? |
why should anyone take advice from persin wey come from shittsville? ![]() |


maybe when i write my report i go credit una :p
