Barrduga's Posts
Nairaland Forum › Barrduga's Profile › Barrduga's Posts
i don be guest for here long time, and i no like the way you dey insult people so becos of dat i registerb come give you a piece of my mind, na priviledge be dat o |
[s]im honestly sorry about that, i dey go remove am now now pele[/s] no apology today for you becos i no be dog like you talk |
romeo been once get a dream before him get juliet o, in order words your mockery come be advice for me thanks |
by the way i dey on my knees dey ask you this. |
chei i don cos confusion niceuzor no be her fault you cant stop true love |
mailmalc:i been dey fly on the wings of romantic dreams, now i don land to capture my golden queen for my arms |
bros you be winch you too much abeg which kin software you take design am abeg give me the full name of all the warez you use. |
threes a crowd, baby the thing wey i wan share wit you dey BIG ![]() |
411 ko 419 ni why you no wan talk in private na? ![]() |
uzzy baby i don land o ![]() |
uzzy baby abeg forget the hell part, so how we fit meet na i go like see you ![]() niceuzor how i go fear when i see angel like that? |
who dash you babe, and which fight be that? abeg o i no hold your babe abi na you born the babe? i no see your name for her head o i look her pic well well well i no see your name for thereuzzy make we run things na, i go show you heaven and hell in one night ![]() |
i see your picture na, na baba god take me go dat side valentines day is around the corner ![]() |
i don be guest for here for long, i dey see that small girl dey talk rubbish amons=gst other things so today i say make i register and also becos of you too ![]() |
Uzzyan:but babe you no look old o how far na no be fight o ![]() |
no comen |
see this little brat o chei thank god sey you dey abroad that your small yanch wey you get wey dey make you feel like one big madam like that, i for show am pepper with my koboko of course, chei god i don suffa ![]() and uzzy abi wetin be ur own name sef, why you go dey encorage people wey no get any sense of respect like that? ![]() |
if na shakara be your problem come see my girlfriend, when god creat her him just dey make shakara. . .and eyah you wan say you no fit understand pidgin? na your roots oh all these grammar skills you dey yarn about na rubbish pesin wey nosabi where him come from no fit go anywhere and niceuzor abi wetin be dat ur name sef, why you come dey clear throat abi you chop dog meat? |
tifiakwa! no agree with me abeg, if na curse i bind am i jesus name me and you no fit get same face on any mata at alllll |
i dey give the guy advice, if you're bored sleep! simple. |
guy this na the era of language inventiveness, this na the new ebonics we dey incorprate nigerian vernacular into mainstream linguistics, inventiveness my boy inventiveness |
na so you like igbo so you go make cartoon of am, anyway good job you too much ![]() |
drrionelli:words of an intelligent mugu, now you find my use of oxymoron na? ![]() |
with all the babes for london you never fit get valentine na for internet you wan get your own na waz oooo. |
bored so what abeg go sleep jo |


i look her pic well well well i no see your name for there
chei thank god sey you dey abroad that your small yanch wey you get wey dey make you feel like one big madam like that, i for show am pepper with my koboko of course, chei god i don suffa