Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by bashydemy(m): 7:24pm On Feb 07, 2011 |
Nice one sledge |
Jokes Etc › Re: She And I by bashydemy(m): 6:53pm On Feb 07, 2011 |
abi make you no kill yourself |
Jokes Etc › Re: Tiger And Rabbit by bashydemy(op): 6:47pm On Feb 07, 2011 |
Thanks bro |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by bashydemy(m): 6:20pm On Feb 07, 2011 |
LOL see Studio dey insult eldav and eldav dey insult studio but who no know dem go dey laugh but we wey know say Studio na eldav and eldav na studio no go new to us |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 6:19pm On Feb 07, 2011 |
Yes there are too many to remember but glad we have alot of things to remember |
Jokes Etc › Tiger And Rabbit by bashydemy(op): 1:56pm On Feb 07, 2011 |
Two Tigers Resting Under a Tree, Suddenly a RABBIT Passed very fast, Tiger could not Make Out & Asked: "What was That?"
, Second Tiger Smiled; & Said:- "FAST FOOD" |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 8:45am On Feb 07, 2011 |
YW bro we need to remember our childhood once in a while now |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 8:45am On Feb 07, 2011 |
yes i think
did you notice that yourself? |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by bashydemy(op): 8:43am On Feb 07, 2011 |
Alright no prob coming back with more soon |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by bashydemy(m): 5:44am On Feb 07, 2011 |
yes i have to let you know what you are dude nothing but a mumulet |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by bashydemy(op): 5:43am On Feb 07, 2011 |
stale yearning poster above me |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 5:43am On Feb 07, 2011 |
lol na you sabi talk wetin you like |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 5:42am On Feb 07, 2011 |
From a reliable source now |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 5:41am On Feb 07, 2011 |
Yes depend on what it is
did you know that? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:01am On Feb 07, 2011 |
and efe is ding the same thing and according to what i hear na efe be the real owner |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 12:00am On Feb 07, 2011 |
you can't pay my money now money wey never reach you to chop |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 11:48pm On Feb 06, 2011 |
if you deceive yourself finish let me know |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 11:41pm On Feb 06, 2011 |
cos i hate when 2 ladies are fighting over a guy |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 11:40pm On Feb 06, 2011 |
LOL you this Ajegunle girl |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by bashydemy(op): 11:28pm On Feb 06, 2011 |
Granted |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 11:27pm On Feb 06, 2011 |
^^if you try to proof ajebo here i go expose you |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 11:17pm On Feb 06, 2011 |
LOL make KDK come talk first |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 11:12pm On Feb 06, 2011 |
^^ Thanks bro they are too many to remember but we have fun |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 11:10pm On Feb 06, 2011 |
Yes
don't you know that? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 11:09pm On Feb 06, 2011 |
Na God know who be the original wife self KDK come here come finish wetin you start ooo |
Jokes Etc › Re: She And I by bashydemy(m): 11:01pm On Feb 06, 2011 |
Evening jare how your weekend now? |
Jokes Etc › Re: My Jokes by bashydemy(m): 10:58pm On Feb 06, 2011 |
Tanimz love charm dey affect everybody except me wey get odeshi for body |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by bashydemy(op): 10:55pm On Feb 06, 2011 |
Thanks to you all and that @3rnest what your FB name? |
Jokes Etc › Re: Tmmy And The Cat by bashydemy(op): 10:40pm On Feb 06, 2011 |
@ the 2 couples thanks and i'll do more i promise |
Jokes Etc › Re: Not Joke But Fact by bashydemy(op): 10:40pm On Feb 06, 2011 |
@idowu then you no enjoy reach us @the rest thax jare and truly olg memories |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 10:34pm On Feb 06, 2011 |
No is that what you sell? |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by bashydemy(m): 10:11pm On Feb 06, 2011 |
Mumu when you go begin dey get sense |