Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 464 pages)
Studio CFR:you know that stuff am made of now badosky try am she know say i tanda gidigba for ground |
KDK:wowww this is how it should be sorry Tanimz jare |
When him no won pass canal enter Canada |
nop do you listen to reggae? |
wowww na Badosky you call like that? them don edit respect comot for your dictionary? |
Hmmm your account wan enter red be that |
good for you my naughty boy |
how are you jare my boy |
yes so much that i always give glory to Almighty Allah for Have you |
no dey use defend yourself up and down even studio get internet on his phone everywhere accept say you cannot afford one simple |
LOL you think say osondu owendu we dey listen to for Lagos? |
make 2 una of fight vex so make anybody wey win come meet me |
tanimz:ok |
shakara4u:LOL see as he dey try defend himself be honest once and say i cannot afford one at home simple i never see any comment from you weekends you know why cos i dey monitor you |
No are you still in office? |
^^ dont mind the yeye boy jare he think say he sabi talk wetin him mean by my mates don dey write will? |
^^ What proof do you need? |
yes do you like IBO garri |
No weapon of those 2 enemies fashioned against me shall prosper |
tanimz:LOL what makes you think i am one? |
LOL as you see me so i no send you but that one no mean say i no dey wish you welli ooooooo to all the haters |
and some of your mates dey mortuary already and beside i dont need to write my will cos i brought my kids up to depend on there self and i only married to one wife and 2 kids that love there self so much oya go hug trasnformer |
Coolabbie:Abi jare i don know studio tey tey now no be today Studio CFR:come studio na me say make IBO take you for mugu? xynerise:says by who? shakara4u:woww you don reach office again today abi cos i know say na your office be the only place wey you dey get access to internet angelz:Yes i understand you jare and since i can't pleased everyone and beside person wey never eat breakfast this kind time not to talk of wetin him go eat for dinner nothing you will say that will make that person luagh Element G:Thanks jare element how your side? |
whatever |
^^Na early morning your brain dey settle now |
tanimz:Well that my gurl name ok |
Hmmm see 2 mumu wetin i say about Jesus wrong he says let the children come to me cos they are the kingdom na bad thing? but if una go talk una own na yeye talk una go dey talk well me i dey wise and civilize more that una thinking jor |
Studio i no get tym for you and beside am not expecting any good comment from your likes |
^^^ Idowu abeg i no fit ooo i be small pikin |
IGBO TRADER WRITING WAEC. Ebuka told his Oga at the shop to pls wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary school where he was registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says:''Differentiate between a Warehouse and a Shop.''(20marks)After much thinking he smiled and wrote his answer:Warehouse is at Ojota while shop is at Alaba.Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate. Oga : Ebuka , how far?how e be? Ebuka: E dey S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ simple Oga, Question number three say make we differentiate between a warehouse. & a Shop. Oga : Hen-hen, wetin U̶̲̥̅̊ come you write ? Ebuka: Hmm, Ȋ̝̊̅ write say "warehouse dey 4 Ojota. &say ϑ shop dey 4 Alaba. Oga : S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ na ϑ only thing wey U̶̲̥̅̊ write be dat ? Ebuka : Yes oga . Oga : Chineke.!!! U̶̲̥̅̊ dey craze?common go back & put the phone numbers & ϑ complete address, stupid boy! Na S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ dem take dey get customers?, idiot!!!!L̃̾Õ☺Õ̾Ô=D =)) ÕÔ☺ÔÕ̾L̃̾ , |
i no fit raff oooo |
Thanks jare brova mi |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 464 pages)


=))
ÕÔ☺ÔÕ̾L̃̾ ,