Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,874 members, 7,828,115 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 01:20 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Interview (1609 Views)
Re: Interview by BossTtdiamonds(m): 2:42am On Jan 14, 2011 |
He is your bro from another mother. . . . . So U̶̲̥̅̊ two had better get along now or else . . . . . |
Re: Interview by StudioCFR(m): 5:01am On Jan 14, 2011 |
@Bashy Empty barrel makes da loudest noise U get pot belly like a pregnant woman no mean sey u dey chop or eat money or dey eat healthy. Which school u go sef? U never see bricklayers or gateman wey get pot belly before ni? U get money na him u go hide yourself for Cotonou? Mtchew |
Re: Interview by bashydemy(m): 9:30am On Jan 14, 2011 |
^^^ you this mumu never cease to amazed me you be real johnbull Well i no fit dey argue with you and you know why am in Benin its cos of the situation of your damn country particularly electricity am even planning of relocating my Family for the main maybe till after election so go kill your self no be me say make you no fit afford to enter motor reach Boarder oooo |
Re: Interview by EFCC1(m): 7:01pm On Jan 14, 2011 |
look @ di$ 2 Jobl3ss una tink say my thread na fish pond |
Re: Interview by bashydemy(m): 12:26am On Jan 15, 2011 |
LOL Thank God you say women LOL |
Re: Interview by Kunbee: 1:46am On Jan 15, 2011 |
Waste of space |
Re: Interview by bashydemy(m): 4:25am On Jan 15, 2011 |
and a waste of speech |
Re: Interview by StudioCFR(m): 7:00am On Jan 15, 2011 |
Bashy u dey shameless o So na even motor u enter go Cotonou? Thank u for dat confession. lol I no need to begin flex muscle with u about anything cuz already, i don see u finish. Ode! |
Re: Interview by bashydemy(m): 7:05am On Jan 15, 2011 |
^^ you be really idiot Studio so na flight make i carry enter cotonou abi what are you insinuating? its about 45min drive from where i live to the boarder and another 45min from boarder to where i stay in Cotonou, and its about 45min drive from my house to airport if the road is free wish am 100% sure wont be free so if you no be mumu you wont expect me to fly into Cotonou when i can easily drive down there you be real idiot studio na today i know |
Re: Interview by Kunbee: 10:41pm On Jan 15, 2011 |
Ejo ti poju |
Re: Interview by bashydemy(m): 6:18am On Jan 16, 2011 |
^^^ LOL dont mind me jare |
Re: Interview by StudioCFR(m): 10:29am On Jan 16, 2011 |
Elejo wewe oshi omo'ita |
Re: Interview by bashydemy(m): 7:23pm On Jan 16, 2011 |
Go appeal court now |
Re: Interview by EfemenaXY: 7:39pm On Jan 16, 2011 |
Bashy you still dey fight haba! e never do you? even on a Sunday? |
Re: Interview by bashydemy(m): 7:52pm On Jan 16, 2011 |
Fight ke me wey i be peace Ambassador |
Re: Interview by EFCC1(m): 10:22am On Jan 17, 2011 |
area mother don show .mrs samloco |
Re: Interview by Kunbee: 1:25am On Jan 20, 2011 |
Is that why your teeth dey show |
Re: Interview by EFCC1(m): 8:55am On Jan 20, 2011 |
@kunbee u dey speak mixture u b chemistry teacher? |
Re: Interview by bashydemy(m): 9:01am On Jan 20, 2011 |
i no fit raff oooo |
Re: Interview by StudioCFR(m): 11:35am On Jan 20, 2011 |
My guy, u too dey mis-yarn *Mtchew* |
Re: Interview by bashydemy(m): 11:58am On Jan 20, 2011 |
whatever |
Re: Interview by Kunbee: 11:37pm On Jan 21, 2011 |
EFCC1: Yes magnesium sulphate ni |
Re: Interview by bashydemy(m): 7:54am On Jan 22, 2011 |
are we in Chemistry class? |
Re: Interview by Kunbee: 11:34pm On Jan 22, 2011 |
Do you want us to be? |
Re: Interview by HamidO1(m): 11:50pm On Jan 22, 2011 |
@bashy, Wassup, you watch any game today |
Re: Interview by bashydemy(m): 12:12am On Jan 23, 2011 |
i dint watch any am too busy today but i love the results |
Re: Interview by HamidO1(m): 12:38am On Jan 23, 2011 |
^^ Didn't watch any too. I was just too busy, saw the highlights though |
Re: Interview by bashydemy(m): 5:38am On Jan 23, 2011 |
Happy with the result i guess |
Baba Ijebu / How To Mess In Public & Retain Your Image. (with Pics) / Who Truly Owns Ŧħē Tyre
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |