₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,879 members, 8,428,463 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 12:52 PM

Toggle theme

Bashydemy's Posts

Nairaland ForumBashydemy's ProfileBashydemy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 328 329 330 331 332 333 334 335 336 (of 464 pages)

Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 7:29am On Jan 12, 2011
Efemena_xy:
hehehe

your own pass be careful now!

you don spoil finish - nuttin left to rescue tongue tongue
Efe me spoil abeg no implicate me ooo me wey i still be V****N and Tanimz and Kunbee dey trip for me you want make them loose interest in me cos am spoiled beyond repair? LOL am a saint i dont even know it the thing they be self can you explain to me in Camera?
Jokes EtcRe: Yes Or No by bashydemy(m): 7:25am On Jan 12, 2011
See as Hamid and Efe finally derail this thread OMG shey 2 of una no know road to Education section make una go dey discuss there i tire for una ooo
@Hamid what do you want me to tell Idowu? the color of my boxer right and make her wet no i can't sorry if you think i would the answer will be NO

to the Question NO

Have you ever stolen meat from the soup pot?
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 1:38am On Jan 12, 2011
LOL Efe how about me?
Jokes EtcRe: Yes Or No by bashydemy(m): 1:37am On Jan 12, 2011
Idowuogbo:
i jus wanna no how u decorate your trousersnake grin grin grin
LOL Idowu free me abeg night jare
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 1:28am On Jan 12, 2011
Mobinga:
She's using my google grin
I see reason why she is seeing Mushin in spain LWKMD
Jokes EtcRe: Yes Or No by bashydemy(m): 1:26am On Jan 12, 2011
@ ID why do you care to know the color of Boxer i wear today LOL
@Hamid no mind her jare she dey try pull my leg am going to bed soon
@Question Yes

WOuld you love to work in a Petroleum Company?
Jokes EtcRe: Yes Or No by bashydemy(m): 1:12am On Jan 12, 2011
No
do you?
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:50am On Jan 12, 2011
One Family

Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 12:50am On Jan 12, 2011
Well am not from Mushin so maybe you using fake google
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:49am On Jan 12, 2011
@ID does she look like white?
Jokes EtcRe: Yes Or No by bashydemy(m): 12:49am On Jan 12, 2011
Yes

Do you think they should leave this thread for us?
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:40am On Jan 12, 2011
Idowu why you no call Mechanic now

Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:35am On Jan 12, 2011
LOL what planet are you from you can't be serious that you dont have a facebook account

Well here is what should unite us all

Jokes EtcRe: Fun For Both! by bashydemy(m): 12:35am On Jan 12, 2011
@ Kunbee they are fine jare @ efe you dey pretend abi but if na curse i know say you go understand am lol
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:32am On Jan 12, 2011
^^^ hmmm Efe you know now say am perfectly made by God complete human i for give you my facebook make you check but i no want make you get Hot
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by bashydemy(m): 12:22am On Jan 12, 2011
Hey Bar man rush down here with 6bottles of Ace of Spade
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:21am On Jan 12, 2011
Studio so you short like OMG no wonder you dey always say make i comot make you see road and again you dey always claim say you get swag well its true among your peeps your swag to tight

Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 12:16am On Jan 12, 2011
Oh, ok the original Mushin girl
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by bashydemy(op): 12:06am On Jan 12, 2011
^^are you talking to me Zombie?
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:03am On Jan 12, 2011
LOL am moving far and approaching the airport cos i can't stand what Tanimz will do to me is she sees this but before i go make i run drop this so i go board flight to kufuki land cos i can't stand the 2 badosky LOL

Jokes EtcRe: Yes Or No by bashydemy(m): 12:02am On Jan 12, 2011
yes

Idowu do you have a rewarding day  today?
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by bashydemy(m): 11:58pm On Jan 11, 2011
ask am abeg
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by bashydemy(m): 11:29pm On Jan 11, 2011
^^ we dont smoke ganja in here
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 11:28pm On Jan 11, 2011
cheesy cheesy grin grin Pls dont take it too personal remember we are on joke section LOL grin grin cheesy cheesy

Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 11:24pm On Jan 11, 2011
Tayo where have you been long time were you deny access to PC ?
Jokes EtcRe: Funny Pictures by bashydemy(m): 11:22pm On Jan 11, 2011
grin grin cheesy :DPls dont take it too personal remember we are on joke section LOL cheesy cheesy grin grin

Jokes EtcRe: Kirikiri by bashydemy(m): 11:00pm On Jan 11, 2011
eldav:
bashy

I n0r get tym 4 your lousy yarns.

mtschew
how you go get my time when i no be eldav your inmate
Jokes EtcRe: Kirikiri by bashydemy(m): 10:52pm On Jan 11, 2011
shakara4u:
Bashy, me na una driver i be ooooo
stop lying i saw you the last time i come to deliver some food for the prison inmate as Zakat
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by bashydemy(m): 10:33pm On Jan 11, 2011
El Guapo how ths Burial now? you don come be that?
Jokes EtcRe: Kirikiri by bashydemy(m): 5:33pm On Jan 11, 2011
see 2 kirikiri in mate dey fight what happen i hope you guys are not fighting cos of food oo
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by bashydemy(m): 5:32pm On Jan 11, 2011
Studio with him bad mouth
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by bashydemy(m): 5:32pm On Jan 11, 2011
nich:
shocked   under-age drinking! no wonder the teachers didnt want you in their class.  tongue
LOL i mean when i was in Higher institution  you think say i be like you wey don dey drink from womb?

lysaa:
Haba nich, u can lie! were u in his class?
 tongue
no mind am jare

lysaa:
i'm humbled. .LOL My day's being so-so. Glo dey try me o, just loaded some air time and sent a text only to find out that all the credit's bn wiped out. Their customer care is not reachable ATM  angry
LOL Glo don scam you LWKMD it happen to my wife once imagine 500 card

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 328 329 330 331 332 333 334 335 336 (of 464 pages)