Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 342 343 344 345 346 347 348 349 350 (of 464 pages)
^^ go sleep |
^^^^ Tanimz you win Yoruba say let call Lunatic husband so we can be free |
Ok no comment after me again |
hmmm now i believe say you inherit insult abeg comot make you no mash me jor |
^^ Why you just dey follow me up and down now? |
^^ ok we don see you |
Them tell you say i be Jesus and beside i dey kampe just spend sometimes with my family cos i miss them alot |
Ok |
^^ what you talking about girl |
Hey why all the noise now all this Ajepako brought up self i tire, **Swag out quietly ** |
shakara4u:Still waiting |
no do you always cheat in your exams? |
Same to you jare Efe even you no spell my name well @tanimz you still get carry over for insultinology? |
Same to you |
^^^ Deceive or no Deceive he has the crown |
Helep me ask am |
woww back and Better i don no studio tete he dey hard to impress na mumu boy @ the rest thank you so much this is new year more to come |
Wowww nice pictures i don miss die |
Element G:Abi jare my brother wetin i go do now since the situation of the country don make everybody kolo Happy nu yr |
Happy new yr to you all back on NL wetin dey happen now |
tanimz:come them no teach you about punctuation mark for you school abi you no see coma for wetin i type? maybe you need goggle |
tayo_@st:Tayo i happy for you jare if somebody get person like me for back make the person no fear at all congrats |
Studio CFR:Studio you don start again this year abi ok no worry i no get your time |
@yummyUK well am sorry for the late reply i have been busy lately but am glad my brother sweetnecta answer you post already but i'll respond to some yommyuk:Well disrupting business men and women from there business throwing the goods away does that count as a sin? if yes then he sin more to come |
A french man came 2 9ja nd met a prostitute. She was a gud Bleep so he made a deal with her 2 b with him tru out his stay nd pay her on d last day. He paid her in dollars nd she saw him off 2 d airport. He came 2 say bye nd with a wickd smile whispered 'La Dollar la fake'! She smiled bk nd whispered La pussy la aids.! Last joke of the year, lol |
Awwww RIP
|
yommyuk:woww yummy are you trying to say Moses,David,Solomon,Abraham, Aaron,Lot etc are also sinner if no then you brain has finally stop working, and did you remember any man born from a woman is a sinner Job 14:1, Romans 5:12 check those and let me know what you think boy till next week hopefully. |
no Do you value money more than your life? |
No am not there and will you be there for long this time? |
No are you going back to where you are coming from soon? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 342 343 344 345 346 347 348 349 350 (of 464 pages)
