Stats: 3,166,186 members, 7,864,091 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 11:36 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Pictures (185142 Views)
Strange But Funny Pictures Of People Carrying Bags Of Cements / Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night! / Funny Pictures To Spice Up Your Day (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (57) (Reply) (Go Down)
Re: Funny Pictures by Omolola1(f): 5:01pm On Dec 29, 2010 |
nor worry, i dey try hold am |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 5:47pm On Dec 29, 2010 |
Efe,tola and Mygoldie dont hate |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 9:54pm On Dec 29, 2010 |
Bashy e be like say you dey inside the line up of those. . . those. . .nude boys?? |
Re: Funny Pictures by Kunbee: 11:24pm On Dec 29, 2010 |
Those three women sexy na For my shuma
|
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 11:51pm On Dec 29, 2010 |
Efemena_xy:well you know i will never be so low to be there but wish among the fat ladies are you? |
Re: Funny Pictures by tayoast(m): 1:22pm On Dec 30, 2010 |
![]() |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 6:01pm On Dec 30, 2010 |
bashy_demy: last nite you nor call dem fat wetin come change for you now?? abeg nor dey form say you get small taste jor! ![]() ![]() ![]() ![]() Kunbee: nor mind Bashy - pretender!! ![]() ![]() For my shuma Kunbeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!! ![]() ![]() ![]() |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 6:34pm On Dec 30, 2010 |
lol @ Tayo_ast, dem don unban u? well, dat is gud in the spirit of the new year. Meanwhile,
|
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 7:12pm On Dec 30, 2010 |
Efemena_xy:well na una 2 sabi but as for me i prefer Lepa to bad |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 9:50pm On Dec 30, 2010 |
Lol!! but na which one be Lepa for the matter again now ![]() ![]() ![]() |
Re: Funny Pictures by Kunbee: 11:13pm On Dec 30, 2010 |
Hmmm
|
Re: Funny Pictures by HamidO1(m): 11:25pm On Dec 30, 2010 |
Una no go kill person for this jokes section walahi, See how men wey dey work scatter for ground abeg. |
Re: Funny Pictures by Kunbee: 11:28pm On Dec 30, 2010 |
Are you not a terrorist ![]()
|
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 12:06am On Dec 31, 2010 |
^^ Na you get that training school? |
Re: Funny Pictures by Kunbee: 12:22am On Dec 31, 2010 |
yes
|
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 6:36am On Dec 31, 2010 |
Kunbee where you dey get all this lately? |
Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 9:55am On Dec 31, 2010 |
Awwww RIP
|
Re: Funny Pictures by KDK(m): 11:39am On Dec 31, 2010 |
kunbee, thanks for sharing, they are so nice. ![]() @ Bashy, I dey ur back. |
Re: Funny Pictures by KDK(m): 11:40am On Dec 31, 2010 |
Sleep o o o
|
Re: Funny Pictures by KDK(m): 11:49am On Dec 31, 2010 |
From the left, Efe, Bashy,Hamid o, KDK and stud . . .
|
Re: Funny Pictures by Kunbee: 2:37am On Jan 01, 2011 |
bashy_demy: I always had them Kdk you are welcome
|
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 2:45am On Jan 01, 2011 |
@KDK Lol!! I nor get green trousers now! ![]() ![]() ![]() |
Re: Funny Pictures by Djhon(m): 10:33am On Jan 01, 2011 |
[color=#770077][/color] wats ur take on dis,
|
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 10:42am On Jan 01, 2011 |
@DJhon - cool pics! Love the chicken horror movie 'n the fishy conversation! ![]() ![]() ![]() |
Re: Funny Pictures by Djhon(m): 10:46am On Jan 01, 2011 |
tanx |
Re: Funny Pictures by Djhon(m): 8:12pm On Jan 01, 2011 |
check dis out
|
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 11:06pm On Jan 01, 2011 |
hahaha - cool pics (again) NEVER give up - I love that ![]() ![]() and er DJhon - that your love letter na something else! lol ![]() ![]() ![]() |
Re: Funny Pictures by Djhon(m): 5:10pm On Jan 02, 2011 |
hahahahahahahahaha
|
Re: Funny Pictures by ndukwejoe(m): 11:37pm On Jan 02, 2011 |
i think say i be psychia na now i no say i normal. you too much. thanks |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 12:31am On Jan 03, 2011 |
^^ Lol! see confession ![]() ![]() |
Re: Funny Pictures by HamidO1(m): 2:08pm On Jan 03, 2011 |
I fit swear say na Djhon brain be that, maybe Bashy own fit be like that to, But my own na money! money!! and maybe one of the thing wey dey Djhon own.LOL @KDK, Thanks for posting Efe's picture. Efe that green trouser fit you o. |
Re: Funny Pictures by EfemenaXY: 3:27pm On Jan 03, 2011 |
ROFLMO!!! Abeg make una free me jor!! Lol ![]() ![]() ![]() ![]() |
(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (57) (Reply)
Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (photos) / My Hilarious Picture Album / Only The Genius Can Know This, Wanna Try?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |