Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 353 354 355 356 357 358 359 360 361 (of 464 pages)
Boring |
eldav:alright since you know that go to yaba left |
WHo dey jealous am here nobody wey God no do for except person wey go say him own no do am |
jokingmary:the person am looking at is Tanimz and she is so short that a 4ft man will block my view |
^^ no mind the mumu idiot now @eldav who even see you self i no even know if you exist at all |
Studio CFR:since she no dey complain why is it any of your phuckung problem waka pass make i see road jor |
^^^the guy is only trying to let you know what he is doing no be fumble @KDK carry go jor |
clear enter gutter if you no get better thing to talk about mumu no come use me get fame from girls here my Celeb status pass that mumu |
hmmmm see this mumu we are talking about political office holder you are talking of Godfather, you be idiot oya tell me about igbinedion, Solomon lar and co cat got your tongue go sleep abeg una dey spoil Nigeria dem go thief money go dey pay tithe for church and dem that ine go dey use am buy jet make God punish all of una LOL |
hmmm have you ever see me mention how i spend my money and beside i don base in Nigeria i base in Cotonou so use your brain and for your information i am a yahoo boy oya go jump from third mainland |
LOL this studio boy funny sha no tell me say you dey try to take style support those girls cos them don yab you for this thread https://www.nairaland.com/nigeria/topic-573824.32.html haha you be real idiot to even think they i swear to God and i can say that again those girls cannot stand the list of my GF i can bet my life who are they guy if you dey try get there attn do that on another level no come take me get there attn ok mumu |
Studio no lie you be yahoo boy simple we all know that what most of the guys survive on lately so no offence and since you have yahoo friend, that cool show me your friends and i'll you who you are |
see this mumu you dey try impress those girls shey come dem be Ghetto girl them no send you at all |
Nice oe OP |
wowww this 2 Garage girls also carry there wahala reach here i tire for those girls |
1/10 next |
got all right i dont think dirty |
you be idiot of the highest order woman wrapper |
Abeg advice you Dog girl not me |
@Studio you be real idiot shey na because i dey insult your Dog girl call Tanimz why you self no tie her well before she start barking and jumping at me with her friend Idowuologbo (cat) now when i don send them to where you belong you come dey shout make you take your time ooo and beside am still in Cotonou not with my Family if am with them you wont see me on here often cos i care so much for them so maybe you need to get a life yourself and if possible your dogs and her cat friend could make it back to this world abeg tie them well ok |
I like both so yes Do you like MouthAction? |
^^^ lol i always tell them not to start what they can finish, Well they should rest in Peace sha **Bashy you are bad you final send this 2 local breed to there early grave** Tanimz and idowu sorry |
Lol you self know say them be local breed? no let them hear ooo |
got no tyme for you |
^^ what you talking about? |
Tanimz clear enter gutter if he dey pain you Aye mi ni mo nje mi o je aye alaye |
tanimz: Idowuogbo:sorry girls REST IN PEACE (RIP) |
Idowuogbo:idowu no dey beef me now make you go fall inside gutter na me say make you local? well have heard this before that local girl sabi yab person but you dont have to proof that on me cmon girl all you need is just to be humble and i can change your life and make some meaning this Mushin don change your destiny sorry |
tanimz:hmmmm dont tell me you are jealous awww sorry girl ok i'll send you #1500 recharge card make you self use am enter one local bar flex cos you are too local to enter any club in Lagos oya paste your number make i text you the code |
tanimz:hmmm dont tell me you can't still read well this your eyes problem is getting worse day by day sorry sha my 3yrs old daughter is laughing at you, **talking to my Daughter** Stop it girl she is old enough to be your mother ok though she is foolish but try to respect elders ok. |
Idowuogbo:see the second local breed don show face una just wan parol with me by force but kojo you girls are not my type ok am busy preparing for tonight at Riyab so make una stay for una locality Tanimz abeg stay for your Ajegunle and Idowu hang around for your Mushin with those Agbero if you girls are coming back to this world next you choose better life but for the present time its too late |
tanimz:LOL dont take it too personal girl its not my fault to be famous na baba God and you can't expect me to be going out with food seller like you cos you are too local for my liking i dont want you to tarnish my good image am sorry if i hurt your feelings i rather hurt you than hurt myself and if you think you can still have me, sorry am, not available at the moment pls try again later or switch to jokingmary he can manage you since studio say no way too |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 353 354 355 356 357 358 359 360 361 (of 464 pages)


