₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,946 members, 8,428,760 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 10:42 PM

Toggle theme

Bashydemy's Posts

Nairaland ForumBashydemy's ProfileBashydemy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 352 353 354 355 356 357 358 359 360 (of 464 pages)

Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 1:09am On Dec 25, 2010
go sleep abeg you no get my yab for mouth where is your oga idowucat
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 1:05am On Dec 25, 2010
whatever
Jokes EtcRe: A Prositute Died by bashydemy(op): 1:05am On Dec 25, 2010
tanimz:
You are a goat! Were you not the same fool that was bragging about "whistling" at a girl? Mschew, foolish whistler.
my swagg is not hard to see so what your problem if am whisteling at all girl dem say make you dey pilot me? come Atonsieur
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 11:34pm On Dec 24, 2010
tanimz:
Come and slap na. Violent man. undecided
come closer trouble girl
Christianity EtcRe: Is it true that Jesus was not actually born on December 25th? by bashydemy(op): 11:33pm On Dec 24, 2010
you don carry you wahala reach shey?
Jokes EtcRe: ‎​​alzheimer's Test ? by bashydemy(m): 11:31pm On Dec 24, 2010
;d ;d :d :d
Jokes EtcRe: Pictures For Ur Eyes by bashydemy(m): 11:26pm On Dec 24, 2010
^^ girl don't hate take style apologize and i go forgive you and if not we go fight enter new year ni Gba
Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 11:23pm On Dec 24, 2010
You don start i no follow you talk ooo
Jokes EtcRe: Pictures For Ur Eyes by bashydemy(m): 11:17pm On Dec 24, 2010
Come this your step mother hate you gan ooo na every night she dey top the thing that why you dey get brain tought every night sorry
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 11:12pm On Dec 24, 2010
^^ come who you dey hiss for if i slap you.
Jokes EtcRe: Pictures For Ur Eyes by bashydemy(m): 11:08pm On Dec 24, 2010
** Swagg in woww who comment last OMG this trouble girl Studio dog walk out quietly make she no bite me****
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 11:06pm On Dec 24, 2010
Studio come tie your Pets ooo your Dog Tanimz and your Cat Idowuologbo before i send them back to the grave where they are coming from grin grin cheesy cheesy

**I dont have your time my signature will tell you more**
Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 10:58pm On Dec 24, 2010
Mi ose nile won ko iyan me kere mi osi Loja won pa iso me da ara inu NL bayi le nse wa soso ofofo ile yi ada kama gbdo soro kama gbodo senu wuye ofofo ileyi ada.Kolington Ayinla thank you so much for this song

tanimz:
Cow! You no happy say I dey reply you ni? I know say you don dey fantasize already, foolish thing! tongue
Studio CFR:
Tanimz

Na your father and grand father u dey talk to

Plus your stewpid mom join
Wey give birth to a nonentity like u
You dey talk to.

I'm not gonna tolerate your nonsense no more I.D.I.O.T
tanimz:
Goat! You see why you are hopeless?

Miserable thing, go and talk to your parents like that. Anupama oshi.
Studio CFR:
Tanimz
Im not bashy wey u go dey talk to anyhow

U are useless

u suppose go jump off a cliff u dis sick - hard  cold -bi.t.ch

your folks no give u gud home training
And u wan bring dat madness come nairaland

Infact na thunder go fire u dia
omo oshi

U wey dem supposed abandon near gutter make u starve die throway.
I can't Stop Laughing Studio look at who you supporting ealier like i know its your turn tonight Oya your next victim is is idowuologbo
Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 4:51pm On Dec 24, 2010
My time are precious to me than to be with this mumu IBO boy
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 4:50pm On Dec 24, 2010
Studio if you no get better thing to talk go sleep abeg you dey bore the thread
Jokes EtcRe: A Prositute Died by bashydemy(op): 4:35pm On Dec 24, 2010
na your Apu wey you dey chop dey deceive you abi?
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 4:30pm On Dec 24, 2010
WHo dey deceive this IBO boy?
Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 4:26pm On Dec 24, 2010
Well studio i no get your time ok
Jokes EtcRe: A Prositute Died by bashydemy(op): 3:57pm On Dec 24, 2010
eldav:
Lol

*sips cool water*
sorry i forget you work in pure water factory so what make you have access to cool water
Christianity EtcRe: Is Jesus The Unique Son Of God ? by bashydemy(op): 3:49pm On Dec 24, 2010
Thanx girl Merry Xmas in Advance
Jokes EtcRe: A Prositute Died by bashydemy(op): 3:43pm On Dec 24, 2010
WHo behave like a girl here me or you
Christianity EtcRe: Is Jesus The Unique Son Of God ? by bashydemy(op): 3:40pm On Dec 24, 2010
Both
Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 3:38pm On Dec 24, 2010
^^^^ OMG you this when you go begin make sense
Jokes EtcRe: Yes Or No by bashydemy(m): 3:27pm On Dec 24, 2010
Yes ASAP

Why did you want him out of this thread?
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 3:26pm On Dec 24, 2010
Copied
Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 3:23pm On Dec 24, 2010
^^ make una no let studio commit suicide now
Christianity EtcRe: Is Jesus The Unique Son Of God ? by bashydemy(op): 3:23pm On Dec 24, 2010
LOL what are you talking about?
Christianity EtcRe: Is Jesus The Unique Son Of God ? by bashydemy(op): 3:08pm On Dec 24, 2010
^^ i am a Muslim and disagree to that
Jokes EtcRe: A Prositute Died by bashydemy(op): 3:07pm On Dec 24, 2010
no mind the yeye boy jare
Jokes EtcRe: Bb And Pin by bashydemy(m): 2:52pm On Dec 24, 2010
When the wise men are talking the insane will think they dont make sense why? because his medulla as been tampered with
Jokes EtcRe: ‎​​alzheimer's Test ? by bashydemy(m): 2:47pm On Dec 24, 2010
sorry apologizing on his behalf
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 2:45pm On Dec 24, 2010
why i go take am personal as old as i am i know its just a joke and we need to act like its real sometimes i dont even know how any of then look like

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 352 353 354 355 356 357 358 359 360 (of 464 pages)