Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 464 pages)
^^ might not make meaning to you now cos what you thinking is beyond my commet |
I dey kampe i tanda gidigba for ground oya swear to God say you no ruff me |
^^ am trying to read your mind |
jossy r:and who come dey insult now, me and my sweetheart dey play you dey put mouth oya waka pass tanimz:hmmm dear you know why i ask you to hug transformer? its because i know say for the past 6month no light for your area ![]() |
na them sabi jor |
@Ben why will you lock the touching story thread now |
abi jare brother |
hmmmm really oya i ruff you |
oya go hug transformer |
no reason i just hate you |
hmmmmmm tanimz i get hope wella and i dont need to be pushed cos i know what i want in life so get that into your |
but your response sound harsh |
read what i post again i say you no reach person wey fit pick my pure water nylon |
why you comment again now who is irresistible here |
not at all you know what i hate you, ![]() |
offcos abi why you responsd |
Ok enough live me alone and dont comment on my thread anymore ok |
shout your name up and down any proof pls |
and what's that if i may ask |
you no reach to hold me now wetin won bring that kind insult for you to hold me, even if i drink pure water finish throw the lylon for ground you no reach person wey go fit pick am self LWKMDFH |
why not you be Agbani? |
tanimz:hahahhahahahahhahaa no tell me say he pain you abi, girl dont be too harsh we are on joke section LWKMD hahahhaha ![]() |
^^^ who tell you that my name? LOL you fail woefully and beside i live in Sango ota area of Ogun state so very far from Ajegunle you fail for the second time i no get your time oooo just free me |
i dey comment for NL not to your post, |
did i hear you say respect ? even if person dey avoid mad man na respect LWKMD |
hissssss i just waka pass like say i no see wetin she type as i no get her time |
yes now its true |
^^ and wish of the religion is selfish? a religion where the pastor will tell you if you dont pay your tithe you are stealing from God is that not selfishness and using the money to buy jeep and jets make God punish them all |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 464 pages)

