Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 380 381 382 383 384 385 386 387 388 (of 464 pages)
@Idowu nominate me for what do i tell you i need your nomination? i come to NL to have fun not to be nominate for award ok, ugwu ko efo tete ni |
Well i just dont wanna be call by anyhow person so if you know you interest and Big gurl should add me on her BBM 325E4A71 |
Ok just for you |
^^ Hey you dont have to jump on me i only ask if you can do it no offense pls |
Studio wetin be all this now? na all this kind joke you take win best poster in 2009? NL don turn dust bin oooo no offense |
![]() |
Well i promise her London but she said no so am taking her to the best Hotel in Kufuki Land |
^^ if you like laugh break your self for waist na you sabi |
Kunbee:YW jare dear you know i will do anything for you oya take another one with grand Bisou |
Idowuogbo:so are you saying you can do tha, you dont care if the guy is married all you care for na the ride. Chineke |
Not his fault he has Big eye balls |
How is krash tuday i hofe evily bory dey gbarun the krash |
Studio CFR:her BF ke, Her BF no go won chop placental now |
nothing concern you oooo just leave me and my lysaa ooo we are going for Dinner in Kufuki land |
Johnnny:So you wan Kidnap my investment abi God don catch you today i no go take am easy with you you this john bull or wetin be your name ![]() |
Act you? is that what you mean? Oh, hell no i am myself Bashy Demmy AKA El-democino Sanquine |
A london based guy on a date in a range sport 2011 model with a Naija babe and the following ensued: GUY : I hid something from you GIRL : What is that my love? GUY : I’m already married GIRL : Hiss***. You scared me, I thought you wanted to say the range sport is not yours, Obinrin!!!, WOMAN!!! |
Follow up what? |
lysaa:LoL dear am only kidding that our neighbor son we are expecting ours so pls take care of the triplet babies pregnancy ok pls i will be back soon ![]() |
cos you are my one and only and that's our son with can star in your profile picture |
how you take know? |
ok shipping address will be e-mail to you soon Abeg no send bomb oooo cos i know you dey plan to take lysaa from me since i take tanimz from you ![]() |
you guys are making me laugh @studio why yaba police state @lysaa why Holy ghost arrest |
Studio CFR:ok i no go die for Lysaa sake |
;d ;d ;d ;d ;d ;d |
Read the topic then you will know what gift am talking about |
![]() |
@Studio thanks Jare @ idowu na my mouth you want make dem know who plant Oct 1st bomb blast? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 380 381 382 383 384 385 386 387 388 (of 464 pages)