₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,140 members, 8,429,503 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 01:37 AM

Toggle theme

Bashydemy's Posts

Nairaland ForumBashydemy's ProfileBashydemy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 411 412 413 414 415 416 417 418 419 (of 464 pages)

Christianity EtcRe: Pastor William Kumuyi (Deeper Life) Remarries by bashydemy(m): 7:44am On Oct 25, 2010
Make una free this man jare abi na masturbating una want make him dey do? Happy married life jare baba
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by bashydemy(m): 8:26pm On Oct 24, 2010
throw am for gutter jare am late for crass and dont wanna get spanked by Efe
Christianity EtcRe: Pastor William Kumuyi (Deeper Life) Remarries by bashydemy(m): 8:19pm On Oct 24, 2010
take am easy na friend we are only kidding with you
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by bashydemy(m): 6:24pm On Oct 24, 2010
this ingrish crash dey boiling
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by bashydemy(m): 3:43pm On Oct 24, 2010
i no pit raff ooo wear is dani olora is be long i hear from am ooooo and also Ben10 i greet for dem sha going to watch Man city VS Arsenal its gonna be tough outta here
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by bashydemy(m): 3:30pm On Oct 24, 2010
Sexiology now but why woman too dey complain true true and they are the cause of there problem dem go wear jeans and jumper untop okada ceom dey take hand draw the jumper down to cover there ass dem force una wear am abi dem wear am for una ni i beg i tire for ladies
Christianity EtcRe: Pastor William Kumuyi (Deeper Life) Remarries by bashydemy(m): 3:24pm On Oct 24, 2010
Happy married life baba
Jokes EtcRe: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bashydemy(m): 3:22pm On Oct 24, 2010
nope she is indirectly saying dem no dey wear pant until she clock 12
Jokes EtcRe: Who Wants To Be A Millionaire by bashydemy(m): 3:15pm On Oct 24, 2010
Hmmmm i feel you studio and you like that kind thing no be small no let efe and co hear this make we just make am secret ok.
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by bashydemy(m): 12:45pm On Oct 24, 2010
Him never slap her now still making the move so let am slap am first before you respond ok
Jokes EtcRe: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bashydemy(m): 12:44pm On Oct 24, 2010
^^ and who tell you its only bois thread are you trying to say you never pass through the childhood act
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 10:59am On Oct 24, 2010
^^ and what are you inisinuating here? don't tell me you are trying to say F**k ***
Christianity EtcRe: Have You Praised Him Today? by bashydemy(m): 10:57am On Oct 24, 2010
woww i don forget to praise him ooo but its never too late Thank you almighty Allah for making me see today Glory be to God
TravelRe: Travel To Caribbean And Get A Link To Canada Sure! by bashydemy(m): 10:56am On Oct 24, 2010
LOL grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bashydemy(m): 10:23am On Oct 24, 2010
^^ you don tey for this kind play wow childhood play when ever i remember it will be like going back and see things again and sometimes i almost cry when ever i remember what i have done as a child kai God we are move closser to grave again let move close to God too oooo
TravelRe: Travel To Caribbean And Get A Link To Canada Sure! by bashydemy(m): 10:20am On Oct 24, 2010
Don't mind the guy jare, though he might have the link but how sure is he on the link and what is he waiting for? can he scan his own visa page for the house to see and he should not try to come here with Oluwole cos people here will surely find out, as for me i also have some visa link and sure about them but since i am not the consular i will never give anyone false hope what if something turn around but they never think that way instead they come on here bragging like that are the consular and that is very easy make the guy clear enter gutter jare
FamilyRe: 1 by bashydemy(m): 10:15am On Oct 24, 2010
Gbam word from marriage councilor
Christianity EtcRe: Pastor William Kumuyi (Deeper Life) Remarries by bashydemy(m): 10:12am On Oct 24, 2010
^^ lol you fall him hand kai why you self go lie say you uncle na professor why him be cmon part time lecturer
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 10:11am On Oct 24, 2010
^^ Una get quarrel?
Christianity EtcRe: Pastor William Kumuyi (Deeper Life) Remarries by bashydemy(m): 5:37am On Oct 24, 2010
is he a widowed and man of God?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 5:36am On Oct 24, 2010
Sowie
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 4:54am On Oct 24, 2010
^^ Pls reduce the volume os your speaker pls
FamilyRe: 1 by bashydemy(m): 4:45am On Oct 24, 2010
Wowww people dey vex ooooo @OP when some people dey struggle to even find person to marry dem na him you won drop another woman dont you know they will be really mad at you? i believe most of the people that comment here are ladies struggling to get hooked up by one man you come make dem vex again.
TravelRe: Travel To Caribbean And Get A Link To Canada Sure! by bashydemy(m): 4:38am On Oct 24, 2010
Hmmm i wonder when people like you will stop this your mumu scam you create same thread with diffrent username you think say na so people mumu reach @justwise and co kudos jare
Christianity EtcRe: What Is Faith? by bashydemy(m): 4:22am On Oct 24, 2010
Faith na Person name ooooo e.g Faith Oyedepo of the Winner's Chapel
Christianity EtcRe: Pregnancy: A Prerequisite To Marriage? by bashydemy(m): 4:21am On Oct 24, 2010
Nobody won marry and start waiting for years for fruit of the womb especially men.
Christianity EtcRe: Pastor William Kumuyi (Deeper Life) Remarries by bashydemy(m): 4:18am On Oct 24, 2010
@ what age?
Christianity EtcRe: Have You Praised Him Today? by bashydemy(m): 4:16am On Oct 24, 2010
and mama
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 4:14am On Oct 24, 2010
hmm insult indeed kai zipping my Moet with my Cuba as usual
Jokes EtcRe: Little Boy by bashydemy(m): 4:10am On Oct 24, 2010
crack my ribb @OP good joke @KDK i wanna whisper bring your ear
Jokes EtcRe: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bashydemy(m): 3:32am On Oct 24, 2010
^^^ Hmm i feel you jare you confront us atlast you no fit hold an for Body again where for Apapa jare i hope not tincan Highland?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 411 412 413 414 415 416 417 418 419 (of 464 pages)