BBlush's Posts
Nairaland Forum › BBlush's Profile › BBlush's Posts
1 (of 1 pages)
I go just bone come woo myself comot for the room!!! No time for woobish!! but meanwhile na peep ah go dey peep for window oh....... Just in case na... ![]() |
Chai!!!!!!!!!!!!! Nepa light go dey last pass our belle no be lie ![]() |
.... |
I and bae now na ontop Skype we dey do our ''boy and girl''....... na lie oooo That moment when you wana kiss a girl, you don close eyes finish with your head leaned sideways you come dey move your head towards her..... ''Chai!!! ''This kiss go hot'' nahim ur mind dey tell una, for your head you don dey imagine one kin romantic scenario where both of una dey inside one lovely garden with cool breeze blowing, gentle blues playing softly in the background and sweet scents of flowers filling up your sense of smell only for her to use polybag to block your mouth!!!! All in the name of Ebola ....una (ladies) think say e funny?? Relationship na for better for worse na!! ![]() |
And lastly... make your presence WELL KNOWN in his bedroom that one enh.. no use am play ludo oooo |
Op forgot to add ''Have my ATM card dear my pin is 1111'' which girl no wan hear that make e raise im hand up? ![]() |
Ebola comes with intense hunger!!!!! The proof is before him!!!!!!!! he dey celebrate ebola ![]() |
lovelyronke20: hahaha let seun catch u.. Seun!!!!!!!!!! No vex oooo I don forget say banning still dey for nl hahahahahaha but shey e bad to talk truth ni? ![]() |
Am I the only one seeing wedding pictures? shey dem dey graduate for the wedding ni abi wetin? Na play ooooo |
Am I the only one seeing wedding pictures? shey dem dey graduate for the wedding ni abi wetin? |
Hmmmmm..... Seun Osewa while he was still a girl ![]() |
Hmmmmm..... Seun Osewa while he was still a girl >: |
No ohh.... Recheck again!!!!!! No problem with the site na Seun no even allow Op type am finish e don throw am for fp make e dey type the rest there ![]() |
Kagari Adongarrit oh if she no come show for the third time nko? Send her address to me asap! ![]() |
![]() |
Fnn...... |
1 (of 1 pages)
but meanwhile na peep ah go dey peep for window oh....... Just in case na...