₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,967 members, 8,526,060 topics. Date: Friday, 27 November 2026 at 05:41 PM

Toggle theme

Bcfca7ba8's Posts

Nairaland Forum › Bcfca7ba8's Profile › Bcfca7ba8's Posts

1 (of 1 pages)

Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by Bcfca7ba8: 4:41pm On Nov 25, 2022
Proofs kuku dey.. Bloody broke fool grin
Labadi69:
Oga you better go and teach your papa how to scam white man. Lazy youth like you. Your mates dey street dey hustle for daily bread see the kind useless scam wey dey your mind. Yamayama fall on that your bald head there! angry

E sure me say some lazy youths go still fall for this scam. That’s the problem with lazy Nigerian youths. Dem no sabi reason critically and ask logical questions. Yamayama fall on all una heads.

1 (of 1 pages)