BeanmanX's Posts
Nairaland Forum › BeanmanX's Profile › BeanmanX's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 122 pages)
AgnesMuyiwa:Mynd44, seun, justwise time to lock dis criminalist troll |
Imbecilicsamuel:Him go suffer for dis forum, he chose the wrong people to troll ![]() |
AgnesMuyiwa:You are too boring boy, enjoy ur ban in advance, as far as u keep creating accounts, u will also get banned till ur last day on earth |
Imbecilicsamuel:Hahahahahaha the boy is boring self, he no Sabi troll at all, total waste of time and a coward ![]() |
AgnesMuyiwa:That's why u go chop ban and u go tire Mynd44,seun, justwise, lalasticlala rule 2 and 19 |
Imbecilicsamuel:The boy go dey regret why he troll us ![]() |
AgnesMuyiwa:You go chop ban and you go tire ![]() |
AgnesMuyiwa:No be u be Inspectorlawal/militarylady etc Na my account be dis, and na me deal with u |
AgnesMuyiwa:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 and 19 |
AgnesMuyiwa:I won't insult u back, the mods will put u where u belong Mynd44, seun, justwise, lalasticlala, rule 2 and 19 |
Imbecilicsamuel:The boy na Coward, person wey I deal with am last year, this time around I go pursue am comot frm dis forum, next time he won't troll and defame people |
AgnesMuyiwa:Mynd44, justwise, lalasticlala, seun rule 2 and 19 He just exposed himself |
AgnesMuyiwa:If we check, na me dey target u and u done chop ban like mumu. make I ever see u troll and clone anybody account here again |
AgnesMuyiwa:But na me dey torment u now, you done chop ban like mumu, why you no clone my account again? If Dem born u well ![]() |
Imbecilicsamuel:The boy done cast finish ![]() |
AgnesMuyiwa:Why u dey edit my comments, say be u say u no dey fear ban? many of your trolling accounts done go down and more are still going down Mynd44, seun, justwise, lalasticlala, this is the same troll dat cloned my account |
Imbecilicsamuel:Him think say we be mumu, lolz Satanicsatanist u can never deceive me |
AgnesMuyiwa:Make I gave u, make u come report me? no way. I won't insult u back because it's a waste of time, I will only report u to the mods Mynd44, seun, lalasticlala, justwise, rule 2 and 19 |
AgnesMuyiwa:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 and 19 |
AgnesMuyiwa:You never see anything yet, we go teach u how to troll for dis forum, make I catch u troll anybody here again, u go regret am |
Imbecilicsamuel:Na u dey mind the useless troll, he go use one account troll you and use another one report to the mods, coward like him ![]() |
AgnesMuyiwa:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 and 19 |
Imbecilicsamuel:If him like make he get 3,000 accounts,all of them go go down like collapsed building ![]() |
AgnesMuyiwa:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 and 19 dis is the same troll that cloned my account, he has alot of accounts he's using to troll and defame people here |
Imbecilicsamuel:Him never see anything yet, I don't think he can even last 1 minute on Twitter, I tell am say where him madness stop na there my own start, he go hear am ![]() |
Imbecilicsamuel:Look at sum of his accounts, majority of the accounts hv been banned by the mods
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 122 pages)