Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,445 members, 7,816,023 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:50 PM

I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) (72009 Views)

She Did Not Mercy For The Guy, Ladies Today Are Animals Guys Look Well Oh! / Guys... Look At These Homosexuals / I Can't Believe My Fiancée Can Cheat On Me (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:28pm On Feb 18, 2022
BeanmanX:
The boy done cast finish cheesy cheesy cheesy cheesy

Big disgrace. grin
Imagine person wey dey make mouth that time. See wetin e don reduce himself to. grin

Em mama go dey think say na man she born. But mods dey f*CK am steady for here. grin grin grin grin grin grin grin grin

2 Likes

Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:29pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
u notice say I no even get your time?

Na beanmanx I dey target. If you want me to get your time, come with your real moniker
If we check, na me dey target u and u done chop ban like mumu. make I ever see u troll and clone anybody account here again
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:29pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
how do I let you know that bans don't affect me as long as no be my main satanist account. If I create 200 accounts today and them ban am, how the Bleep does that affect me grin cheesy
Mynd44, justwise, lalasticlala, seun rule 2 and 19

He just exposed himself
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:31pm On Feb 18, 2022
Imbecilicsamuel:


Big disgrace. grin
Imagine person wey dey make mouth that time. See wetin e don reduce himself to. grin

Em mama go dey think say na man she born. But mods dey f*CK am steady for here. grin grin grin grin grin grin grin grin
The boy na Coward, person wey I deal with am last year, this time around I go pursue am comot frm dis forum, next time he won't troll and defame people
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:33pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
your talk is off point. I dey here to torment u for 1 year, las las u go run from this account. If them born u well quote me with an old account of u no dey fear
I won't insult u back, the mods will put u where u belong

Mynd44, seun, justwise, lalasticlala, rule 2 and 19
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:33pm On Feb 18, 2022
BeanmanX:
The boy na Coward, person wey I deal with am last year, this time around I go pursue am comot frm dis forum, next time he won't troll and defame people

You mind that p0verty reject? grin grin

Person wey dey eat cockroach food. grin

If dem born am well, make e mention me with em bet naija moniker. grin

Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:34pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
even your mama wey dey Bleep my dog don cast cool cool
Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 and 19
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:35pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa d b0re hole:
u notice say I no even get your time?

Na beanmanx I dey target. If you want me to get your time, come with your real moniker

If dem born you well...if you get balls, drop your bet naija moniker here make we see. cheesy

Buzu. cheesy

3 Likes

Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:35pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
you deal with me with which moniker? No bastard born of a smeling toto woman can ever deal with me. If you tell me the moniker you used to deal with me I go respect u for life
No be u be Inspectorlawal/militarylady etc

Na my account be dis, and na me deal with u
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:36pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
like typical coward wey u be, u go call mods and u go tire cool shocked shocked cool
You go chop ban and you go tire cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:37pm On Feb 18, 2022
Imbecilicsamuel:


If dem born you well...if you get balls, drop your bet naija moniker here make we see. cheesy

Buzu. cheesy
The boy go dey regret why he troll us cheesy cheesy cheesy

2 Likes

Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:38pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
them no born u well to insult me na. Your mama born u well?
Na me be the MVP , I say any trash I want to say and u bow
That's why u go chop ban and u go tire

Mynd44,seun, justwise, lalasticlala rule 2 and 19
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:38pm On Feb 18, 2022
BeanmanX:
The boy go dey regret why he troll us cheesy cheesy cheesy

E dey form hard guy before...na p*$$i a$$ e be with all em female monikers. grin

Agnes kor cheesy

1 Like

Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:40pm On Feb 18, 2022
Imbecilicsamuel:


You mind that p0verty reject? grin grin

Person wey dey eat cockroach food. grin

If dem born am well, make e mention me with em bet naija moniker. grin
Hahahahahaha the boy is boring self, he no Sabi troll at all, total waste of time and a coward cheesy grin
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:41pm On Feb 18, 2022
BeanmanX:
Hahahahahaha the boy is boring self, he no Sabi troll at all, total waste of time and a coward cheesy grin

E no Sabi at all. I just want make that depression wey em dey suffer from to kill am. Make mods f*CK am wella. grin grin grin
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:41pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
u say this time last year. And ur useless beanmanx account was created few months ago
You are too boring boy, enjoy ur ban in advance, as far as u keep creating accounts, u will also get banned till ur last day on earth
Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:42pm On Feb 18, 2022
Imbecilicsamuel:


E no Sabi at all. I just want make that depression wey em dey suffer from to kill am. Make mods f*CK am wella. grin grin grin
Him go suffer for dis forum, he chose the wrong people to troll cheesy grin cheesy cheesy grin

2 Likes

Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:44pm On Feb 18, 2022
AgnesMuyiwa:
ban no for tire me, na my food, when I attack hard , offcourse I expect a weakling like u to call mods na and when that happens, I go get banned , so it's nothing new to me, it only proves that I am savage cool cool cool
Mynd44, seun, justwise time to lock dis criminalist troll

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

He’s Very Stingy And I am tired / "100 Condoms Burst In My Body, No STDs, HIV" - Zimbabwean Sex Worker (Photos) / They Met On Twitter, Now They Are Getting Married

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.