BeautifulBoy's Posts
Nairaland Forum › BeautifulBoy's Profile › BeautifulBoy's Posts
1 (of 1 pages)
pple too dey over hype diz man make i hear word jare |
e no sabi him self Wetin dey happen 4 ihn state? he no pay salary he dey do over head bridge 4 where hold up no dey reach 5mins clueless governor |
next |
my crush |
shey burna no get mouth ni
abi na ihn mama b ihn agent
burna is grown to handle d case jor |
shey burna no get mouth ni
abi na ihn mama b ihn agent
burna is grown to handle d case jor |
1 (of 1 pages)