BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 597 598 599 600 601 602 603 604 605 (of 633 pages)
That's good. D problem now is whether one of d presidential candidate dat is looking for his certificate will adhere to this development.. |
Nawa oh.. Dis kind pepul sef, atyms I dey wonda if dem dey gain anytin from spilling human blood.. |
wunmi590:calm down mehn, investigation is still going on |
Wait makai I do investigation. Adecum |
BeeBeeOoh was here.. |
8. TRANSFORMATION is always from a ceritificated one while, CHANGE is from statement of result holder.. GEJ till boohary understands dat he's just an affidavit swearer.. |
Chai. Boohary! Boohary!! Boohary!!! How many tym haffai called u now Remember 2003, 2007 & 2011m. |
Ok. But, since u no wan talk ur age, you are 37years old. Period!! |
So u wan tell us sey na sugar or abii garri wey full oga general head. Kai! Dis oga Op na so ur belle bad reach lafin in an unknown language |
Now wey hin kill d brother because of phone, what he needs now is a cute & lovely prison to cool his head. Atleast, dat devil dat rented apartment in his head must have left him by now.. |
That's good news, hope they'll do as they just said.. Space acquirer on d move |
hkidola00:kai! U c d more reason y Affidavit-swearing Peoples Congress cannot be trusted??..violence runs in their veins. How can u b cursing sum1 u don't know, making urself a stewpid & shalow minded fellow. I thought I've told u time without number 2 stop making yourself a bush man from a bush area wit a timid brain. Yuck!!!! Sum peeps eeh, I taya oh.. |
Mak e no b say pesin wey do give dis revelation is high wit sum un-grasses, but notin dey hapun nah. Mak I dey survey on top dis dogoyaro tree.. |
Mak dem know wetin dem dey do oh, d last time I check about Eve wetin she do Adam no b wetin mouth go fit talk.. Mak I just take 1 eye d look dis eyeneck pepul. |
My english teacher told me years back dat a phrase is a mad man's talk, so as far as Nigeria is concern; their warning is just like a phrase.. GEJ all d way Sai Jonathan |
And some peeps will come here to tell me dat dis administration isn't trying at all. Makai c anybody wey go cum here cum sai anybody wey no get sai thieficate na wondaful, pawaful, lovely & cute tonda go fayaram finish.. GEJ till boohary understands that there's difference between certificate & statement of result.. |
And now he has killed himself, what remain again??.. Kpekus aluta continnua |
GMB till GEJ understands that stealing is corruption. GEJ till GMB understands that a coup plotter is just a simple criminal. Proudly Nigerian till Nigeria understands that they make me to think-less about dis year's valentine's dat.. |
Are u sure he's not by anyhow related 2 boohary Na ask I ask oh.. |
mgbeketoto:FAAWA |
Can't wait 2c dem both answer questions. Dis tym around no prepared speech 2 read.. |
Congrats to them, hardwork really pays. 2baba a.k. father of all nations I sight u.. |
Human beings kiiling each other since 92AD. Atleast by now, she must be cooling her head in a good & comfy prison.. |
It's obvious dat Lagos has turn 2 anoda tin since APC led government took over but, all is well shaa.. Nigeria sef ![]() |
Dis Eye-neck pepul should be up & doing for once nah, and to our kano indigenes make una take am easy by adhering to the rules of d eye-neck officials.. Gracias.. |
E be lyk sey oga Jona neva complete hin payment 4 d man hand??..just wait mak Jona finish d payment & watch d man turn around. Nigerian politicians sef |
God knows they won't try dat because this valentine's day must not hold once Nigeria is concern.. Haba!! |
Kai! Madam Op, do u want 2 add fuel in d already burning house I've made up my mind 2 quit school once boohary win's because, d certificate will be of no use.. |
Atiku showing up in boohary's campaign rally doesn't mean anytin, boohary is addicted 2 losing.. Infact, he has been an ardent loser over time immemorial. GEJ all d way. GEJ till hell rufai becomes a 6feeted man.. |
So, WAEC is trying to tell us boohary is an un-akademikless fellow Kai! WAEC haff finish boohary. In fela's voice, "Double Wahala For Dead Bodi..GEJ till APC understands dat a statement of result holder is a sai thieficateless fellow.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 597 598 599 600 601 602 603 604 605 (of 633 pages)

Remember 2003, 2007 & 2011m.