Behonestfmc's Posts
Nairaland Forum › Behonestfmc's Profile › Behonestfmc's Posts
1 (of 1 pages)
I dey tell people say if you really wan chop Frog, chop the one wey get fat and oil for body. Imagine stealing wetin no reach 100k....see as una don disgrace una family. Meanwhile, some Ogas at the top dey use biro thief trillions without shaking. I swear this life no balance. For the Police mind now dem don do Big Work. Well don sirs. |
Naija don rugged. Very soon people go turn carnivorous. |
What a wicked world. There are people looking for this gift with all their money but they cant get it. This life no balance I swear. I feel like crying |
Which kin wahalla be diz again. Make all these men of gods dey calm down na. Must they rip from any situation? Haba!!! |
1 (of 1 pages)