Belleful's Posts
Nairaland Forum › Belleful's Profile › Belleful's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 55 pages)
From chasing civilian col amoda yekini from Chatham house to becoming ambassador of tinubu praise singer. What stomach infrastructure cannot do does not exist.... hypocrite |
No kiss No knacking and in different states... Oboy u no dey any real relationship before. Na communication relationship u dey. D girl don dey real relationship dey enjoy her life. U dey cry mumu love. |
Connected1:No be connection she don dey give u so? |
Abeg make una help me ask d man if na for d statement of account he take see say na Dem forge he signature and still see say na family members Dem claim say collect the money? I wan no if statement of account dey carry that one too |
@D.O, u didn't puncture any of the accusations amaechi made. Rather u just tried to cast him as a selfish man looking for power. 1, u said he have selfish ambition for power. What is wrong with that? Is it not the same selfish ambition for power that made tinibu to steal our mandate? 2, u talk about the gains of d subsidy remover. Is the masses enjoying the effect of the subsidy remover? Hell No... Rather hunger and pains is what tinubu subsidies for Nigeria's.... |
I nor even know where I pack my gotv put self. They just dey increase anyhow upon say na mostly only night we dey manage dey get time to watch tv. If not premier League and champions League, dstv and gotv for don fold up.... Yeye company wen no get pity. |
Were is her comment? That is why I opened the page.... |
Democracy is gone. What we have is civimilitary detators.... Civilian col amoda yekini... I gree u |
Re u playing? What a joke. Hahahaha.... Next story please.... |
Elon musk don dey turn use and dump... |
Una wan jail people wen dey grieve... This oyibo people no well o. |
Na dis kind communal conflict Dem for dey Sabi show power. See people wen Fulani herdsmen wan kill finished, take over their land, them no fit fight back. Na ordinary two women quarrel na Dem don killed people full ground, come burn houses join.... So shameful.... Mumu people with mumu mentality..... |
Why is the Delta State government always using brutal force to suppressing peaceful protest in the state? Same thing they did during the October 1st protest. The people of Ndokwa & Ukwani LGA's re planning to protest for being in darkness for over 16yrs plus now, and what we re hearing is treats to stop the protest. Please I beg the state governor, his Excellency honorable sheriff oborowori to address the issues that is making the people to protest so as to stop innocent people from dieing... |
The economy is bad because we the poor masses are the ones feeling it. If you Reno can tell us why u switched to Emilocan side after going to chase him out of Chatham house, if not for stomach infrastructure. Reno lack d moral right to attack obi |
Wike no go die of envy and bitterness o... |
So painful... They have even reach home... From celebration to mourning. What a life we live. Rest in peace to the dead. Quick recovery to the injured ones... |
Police brutality on d rise again.... End-Sars part 2 protest loading. Benin boys protesting against Efcc last week. Now Dpo killed in Kano. Police should behave themselves now before it's too late again |
Matrix and shafa sells #900 in warri and ughelli. Rainoil and some other big names sells for #910. NO BENEFIT FOR WE IN D SS.... |
All states re guilty of this report. It's a call for them to wake up and do the needful.... |
This is bad news for Nigerians. He will come and continue from were he stop. He will start a fresh ministry and many mugu's will flock there. SA, why una no jail the man ![]() |
Attention writer, one name everyone was hoping to see is missing... Please check and rewrite the correct list |
Na only women this Trump dey fit win. First, Clinton. Now Kamala. Wen he face he fellow man(Biden) he lose. Wether na Democrats dey arrange am for Trump or na Trump himself dey manipulate am, I no know... But I thing I know, Trump is from Africa. |
In warri and ughelli Delta st licensing offices l, they have been collecting 25k for three years and 35k for 5yrs.... Nawa |
I shall one day visit umuaja to see for myself |
Hope d governor is not on a revenge mission? |
Na our hero be this o we no get any other one. VERYDARKMAN. VDM NA OUR HERO BE THIS... |
Misleading headline.... |
Akpabio’s legal team, led by Kehinde Ogunwumiju, argued that Senator Natasha’s post was a violation of a court order issued on 4 April, which barred both parties from making public statements regarding ongoing sexual harassment allegations until the conclusion of the case. No be una say make she write apology? Now she don write, una dey vex. Say case dey Court. No be juju be that? |
Who come beat ur eye swollop ? |
See as lsrael dey try to minimize civilian casualties. Una try. I hail una. This mumu houthis no go relax cry in silence now wen lsrael still dey go easy on them. By the time wen lsrael don enter gear 5, make I nor hear, 50kill including twenty children and 30 women. Men no dey ever die from their own account. Mumu people |
Houthis, houthis?? How many times I call una? This one lsrael never start to dey bomb una anyhow, una no go respect unaself end the fight. By d time Israel don day take both innocent and guilty terrorist take dey count scores, una mind go dey |
Small hustle wen Dem dey do, u jail Dem. How people wan take survive for this country? Useless Judge and mumu EFCC |
