Benkz's Posts
Nairaland Forum › Benkz's Profile › Benkz's Posts
1 (of 1 pages)
Una don see him new video 'energy' e spend money but yet na him mice lookin face nai damage d 9ice video, Make u na help me beg am make im quit, because im credibility is finished whn kno e facebook or twiter make e post am |
Hi Delta reps, am not a delta guy am 4rm edo state,but am here 2 search 4 delta luv, Most delta chiks dat i ve ment n tlk 2 has realy tickle my fancy so am here askin 4 more, My no is 07055797002 am serious so be serious n beautiful chiks only pls, "AREA" |
Pls can som1 tell me wat nice thinks he is doin, Him dey actualy sing or dey give yoruba lecture, Any how i trust ruggedman e go soon teach am lesson like e teach EDRIS, nansense |
Ehen, ! yeso even if him touch NOTHING DEY HAPPEN but wait wait people u can lieoo wen did 2baba touch n wen did d girl in implication show u her birth cert, Hi haterz, na so u na still say mikel obi diss am wen d truth b say mikel dey find am 2 kiss him shoe, And as an advice if u nor like 2baba GO HUG TRANSFORMER WEY DEY UR STR, |
Guy wat makes u think it's iceprince, Compare both rhymin pattern flow even literal device n see d maturity of vector on dat bangin bit, 'Nor go there' |
Hailings 2 my 9ja, Ve u ever listened to iceprince n vector version of "oleku" back to back, ? I did wit couple of friends n an argeument came up about whose rap is better I think vector is better than the choc boy, pls i wld like to know wat u feel |
how can make them for dey do the thing again ;d |
It's a pity knowing that we have yet again witness another dying on seat in Nigeria but we should not take our mind from the great benefit it would be to the NIGER DELTA people knowing they have their own person in power who cloud really feel their pain, Not that am happy but it is time for power to be shared among the geopolitical zone in regard to been a minor or major, long live NIGERIA |
1 (of 1 pages)
;d