NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:36pm On Jun 29, 2015 |
theSpark: All landlords f up. My second landlord always threatened to evict us. My last landlord actually did  dis 1 later cool down sef, wen him see say na we dey drop something for am pass, him no get choice. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:18pm On Jun 29, 2015 |
babatawa: Guy be kiaful
*In your Danraka(samaru) Landlord's voice*
you think you're mad but I'm 'madder' than you dat my landlord sabi f up. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 4:28pm On Jun 29, 2015 |
goldenone: Hian!!! Is someone looking for something? Leave me and babatawa alone o pls, Jor, biko, do, which one remain wat I do na? me jus dey talk my own ni o..............awon iya eleko  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:04pm On Jun 29, 2015 |
All dos ppl wey dey talk say ABU dey naturally ahead, abeg una dey vex me o ......we dey naturally ahead na em we dey house wen ppl wey dey 'naturally behind' us dey serve now.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:02pm On Jun 29, 2015 |
goldenone: Sounds like a very nutritious meal!!! A date it is then awon oloju kokoro  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:34pm On Jun 28, 2015 |
Esy2luv: Epuerie Esther Chiamaka SRM university,India B.sc Nursing 2014. When is Batch B going to camp plssss? Wellcome o, indiana  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 8:41am On Jun 28, 2015 |
babatawa: Benny95 this na for you
i know say you no fit dey inside p102 by this time so no connection
me and Larsh suppose enter zaria after fastin... hehehe |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:44am On Jun 18, 2015 |
Hello ppl....... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 4:03am On Jun 17, 2015 |
chikaodili345 wot r u doin awake o? Mind u m typing 4rm my sleep. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:59pm On Jun 16, 2015 |
2el: Thanks for the info...
but to my knowledge bit seems it only Pharmacy and law that are ready .. Geography too. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 12:55pm On Jun 16, 2015 |
Goodday folks |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:58am On Jun 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:49pm On Jun 14, 2015 |
Allsmyles: I'm judith allsmyles... Can u spark up my lyf? Chai! omo see line  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 10:28pm On Jun 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 10:23pm On Jun 14, 2015 |
I can see many hawks are waiting to devour d first post position for P500.......God dey watch una thru DSTV. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 10:20pm On Jun 14, 2015 |
babatawa: loooolz* you nur go cum down ni, abi ABU security don employ you as sniper hunter  I dey wait 4 one chic ni fa, i need to stay ontop d gate cos i wan see her TopDown as she go enter skul.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:44pm On Jun 14, 2015 |
babatawa: *transforms into hurricane*
*movin towards ABU main gate* Werey, u dey look 4 hu u go blow him life comot.......better direct dat hurricane enter sambisa. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:24pm On Jun 14, 2015 |
*observing and sipping zobo from d top of ABU Zaria main gate*......................m high ryt now |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 7:34am On Jun 14, 2015 |
Morning ppl.........make una go church go pray ooo, make d real TT comot. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:56am On Jun 13, 2015 |
chikaodili345: J. Grisham I tink say na timetable sef.  ............... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:50am On Jun 12, 2015 |
*observing tinz 4rm d top of a speeding macopolo bus  * |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:46pm On Jun 09, 2015 |
Chai! Page 404.....I tink ima need a summary of d previous pages. |
Politics › Re: Saraki Denies Snubbing Truce Meeting Called By Vice President Osinbajo by Benny95(m): 9:37am On Jun 09, 2015 |
Bobby4090: He actually said it verbally to his aides that told him of VP's invitation. He didnt know it will be leaked and reported by the press I believe this! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 6:05pm On Jun 05, 2015 |
una welldone o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 3:42am On Jun 05, 2015 |
can't catch up wiv dis pages anymore........dafuq! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:01pm On Jun 02, 2015 |
haywire1: No block road, Pass fast 
# Haba bros, How I wan see d gals wey full here if I pass fast? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 10:27pm On Jun 02, 2015 |
haywire1: No block road, Pass fast 
# Haba bros, How I wan see d gals wey full here if I pass fast? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 10:13pm On Jun 02, 2015 |
Jus passing |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 4:18pm On Jun 02, 2015 |
e b like say na husband and wife ish dey reign here...........make i join look 4 wife too  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 8:05am On Jun 01, 2015 |
trapangels: hapi new month every1, may dis month bring upliftment in every area of ur lyf and may every troubling situation change 4 gud. amen. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 7:59am On Jun 01, 2015 |
babatawa: PaPa Shango
Night bro... still in Zaria? yup. Guys dey na. |