NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 6:04pm On May 13, 2015 |
dis Ayima guy go disappear sha iff TT comot and na nov dey der..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:40pm On May 13, 2015 |
Ayima: During my days in school i was known for the kind of person that surprises people with uncommon information. Am gonna prove myself here again, 2015 Batch B is September. hehehe.......make I jus dey look |
Family › Re: No Girl Should Be Married Before 17 –aisha Buhari by Benny95(m): 12:51pm On May 13, 2015 |
babatawa: Nomore teenage Obo fun Awon Abokie
issokay... Mad boy! |
Family › Re: No Girl Should Be Married Before 17 –aisha Buhari by Benny95(m): 12:51pm On May 13, 2015 |
babatawa: Nomore teenage Obo fun Awon Abokie
issokay... Mad boy! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 1:20pm On May 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 12:17pm On May 12, 2015 |
Venom104: Ok then.. I foresee you ending up in the same camp with me  chikaodili345: You wish. una welldone o |
Education › Re: See How A.B.U Students Hustle To Get Water..is This Good For Our Educational Sys by Benny95(m): 12:11pm On May 12, 2015 |
kunlesufyan: Greatest Abusite ...A3/37
Cc 2el ,babatawa ,Benny95 A3/19 toh badt! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:13am On May 12, 2015 |
doublezero7: Shego ore mi!
Taraba will favor you through this 1 year! You shall find favor in the eyes of God and in the eyes of men! Everything you set your eyes to shall prosper! Your dreams, aspirations and goals would come to fulfillment this year! You will not die while serving your country! The Lord would be with you and guide you all the way! Stay blessed my real goon!  this prayer make sense o, make I tap 4rm there small. But make I minus dat taraba. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:37am On May 12, 2015 |
Ayima: 2015 batch B is September, know it now so that you won't get shocked when the timetable is released. I don't want anybody to be shocked in such a way that he or she will miss the service because of over shock, so start preparing now! 'over shock' ke? Funny sh!t |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 8:46am On May 12, 2015 |
babatawa: I hear say Quadcore sef dey skul  my gad! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:23pm On May 11, 2015 |
babatawa: Abi o gbe omo kon si Kongo guest inn...  eyi to wa ni samaru ao tie ti sheetan, oun pe kongo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 6:45pm On May 11, 2015 |
babatawa: Wetin dey carry you go? make I go see tinz na. Guys still dey der sano,meschak,hafeez,oche......jekin lo womon |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 5:26pm On May 11, 2015 |
babatawa: Nur dey talk this kind thin o, u nur knw the angel wey dey pass now b4 e go put amen ontop... Hehehe.....omo me dey enter skul dis weekend o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:38am On May 11, 2015 |
babatawa: Thought so too, na him be that guy wey dey control traffic opposite North Gate na u hand over d traffic job 4 me na, d day wey u get better traffic job 4 samaru market. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:36am On May 11, 2015 |
Stancity: Am cool. How was ur nyt? not bad. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 7:48am On May 11, 2015 |
Stancity: Mind you, no be only Abusite dey here and and no be only them dey bring information enter here..  Easy bro, he never said only abusites provides info here.....Gud am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 3:37am On May 11, 2015 |
Rajosh: Abusite kwenu. please guys keep us posted on any news at all. hope we no go miss batch b this time around like we missed batch a. hey bro. I just checked your pix. your face looks familiar. we've met several times at north gate. wow! Na Abusite full here sha. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:43pm On May 10, 2015 |
kunlesufyan: I sha know say the face dey familiar ...you and your guys dey like read for 300Lphysics class..yh? yeah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:14pm On May 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 8:13pm On May 10, 2015 |
Howdy every1.......... Ki lon shele? |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 9:10am On May 09, 2015 |
Make I start dis nu page jare...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 8:17pm On May 07, 2015 |
babatawa: Na based on the small ginger wey i get na e i get all these connects... make i hook u up?
e get one Specialist Psychiatrist Hospital wey need persn wey go dey pretend as mad man so him go relate with real mad patient to study their recovery level..
you dey game? hehe.....u tink say death dey sweet me? Oloun Maje! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:47pm On May 07, 2015 |
[quote author=babatawa post=33504870][/quote]Guy all dis kin work wey u dey mention na die o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 5:17pm On May 06, 2015 |
babatawa: hehe.. Bros dem don play me ur cassette plenty times o choi! omo alakoba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 4:43pm On May 06, 2015 |
babatawa: lolz.. shebi iwo ni baba skills Oloun maje, I dey learn 4rm yhu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 3:21pm On May 06, 2015 |
babatawa: kosi much jare... awon omo wa dada o
awon Olosho e nkor?  hehehe o fe pami? Olosho ke? Awon nyen ni skills fa! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:51pm On May 06, 2015 |
babatawa: PaPa Shango  Baba dudu kilonshele? Awom omo nko? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:51pm On May 06, 2015 |
babatawa: PaPa Shango  Baba dudu kilonshele? Awom omo nko? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:13pm On May 06, 2015 |
Una goodafternoon o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 1:55pm On May 05, 2015 |
Jus passing |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 12:42am On May 05, 2015 |
.
|