₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,043 members, 8,420,033 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 09:54 AM

Toggle theme

BerylLOL's Posts

Nairaland ForumBerylLOL's ProfileBerylLOL's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)

Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 11:25pm On Jul 03, 2010
tanimz:
Abeg, no vex. Shey he no too disturb you?
what else can a pest do dan dat
Studio CFR:
kind thing i meant jor.


u no soji sef, i wan go sleep, night night wink grin
abeg go sleep, u really need it
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 11:06pm On Jul 03, 2010
@t-hey,where av u bin hidin,thanks 4 leavin me alone with dat, perv
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:54pm On Jul 03, 2010
Studio CFR:
i no dey form anything,
as i dey tell u mehn, na so e be.

i never use my lips do dat king thing wey u dey think sha grin
which king thing huh
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:43pm On Jul 03, 2010
hmmn,na u sabi o
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:39pm On Jul 03, 2010
Studio CFR:
i'm a man, an old man , una lips supposed tight pass my own,

hhhmm, u well so? grin
age no get anytin 2 do with lips,na d bad bad things wey u don use ur own do dey backfire
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:31pm On Jul 03, 2010
Studio CFR:
hehehehe, see your mouth like tanims own,
at least its far beta dan urs.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:24pm On Jul 03, 2010
:ooh i'm so sori grandpa studio,mtcheeeew!
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:13pm On Jul 03, 2010
Studio CFR:
fine thanks, angry

and you? cheesy cheesy
abeg bounce make i talk to beta person angry
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:02pm On Jul 03, 2010
nice,so how bodi?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 10:00pm On Jul 03, 2010
i be edo gal o,u nko?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 9:58pm On Jul 03, 2010
tanimz:
What's wrong na? You don't sound happy. sad
bored
Studio CFR:
that one?,

she no dey ever happy. hehehe
abeg,i no get ur tym dis night o,i no want nytmare 4 slp angry
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 9:57pm On Jul 03, 2010
tanimz:
What's wrong na? You don't sound happy. sad
bored
Studio CFR:
that one?,

she no dey ever happy. hehehe
abeg,i no get ur tym dis night,i no wan nytmare 4 slp angry
TV/MoviesRe: What Was The Last Movie You Watched? by berylLOL(f): 9:51pm On Jul 03, 2010
FL Gators:
ORPHAN


That was. . . . ab. . .ca. . .cvdhdj. . . .O.M.G, chick is a good actor. Love her accent
yeah,nt really scary though
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 9:47pm On Jul 03, 2010
body dey dere jare.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 9:42pm On Jul 03, 2010
hi
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 9:40pm On Jul 03, 2010
:-x
RomanceRe: Is Love Different From Infatuation? by berylLOL(f): 9:01pm On Jul 02, 2010
jst google up d difference but na u know wetin dey ur mind.
Dating And Meet-up ZoneRe: Just Recovered 4rm A Hrtbrk by berylLOL(f): 8:58pm On Jul 02, 2010
dis is so grin grin grin
ComputersRe: Which Is The Best 3g Internet Modem? by berylLOL(f): 5:00pm On Jul 02, 2010
zoom-cos u get what u paid 4.
RomanceRe: Is Love Different From Infatuation? by berylLOL(f): 4:57pm On Jul 02, 2010
ask ur pry skul social studies teacher or beta still refer to the dic.
Dating And Meet-up ZoneRe: Just Recovered 4rm A Hrtbrk by berylLOL(f): 4:52pm On Jul 02, 2010
hehehe,where u wan c dt 1,defn nt on nl grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 4:49pm On Jul 02, 2010
na u dey mis-yarn,perhaps ure high on wateva makes u high!
Forum GamesRe: Word Association Game by berylLOL(f): 4:41pm On Jul 02, 2010
july
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 4:21pm On Jul 02, 2010
@stud-except evry1 here is,its quite impossible,if not i'd av gotten into guiness.b.r,dnt u think? undecided
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 4:00pm On Jul 02, 2010
Studio CFR:
Hell no!
I be human being.
I no fit follow goat dey chop grass.
then y are u?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 3:29pm On Jul 02, 2010
Studio CFR:
Dem don release u to come attack yo uncle again?

Are my your mate?
uncle,abeg except say ur eyesight don dey fail u(d tin wey i don suspect tey-tey) i feel say e go make sense to 4llow d1kelevra's advice.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by berylLOL(f): 2:56pm On Jul 02, 2010
Studio CFR:
Enemies!

Una go run down
after u,
Forum GamesRe: I Never Knew by berylLOL(f): 10:50am On Jul 02, 2010
INK u were one of them.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)