Betec's Posts
Nairaland Forum › Betec's Profile › Betec's Posts
1 (of 1 pages)
Vote Peter Obi if you love Nigeria |
Bahrain na small country but the locals here dey extra friendly and things dey somehow cheap here Na Africans especially Nigerians and camerounains dey scam people of jobs here but if authorities catch you Lol The worst thing wey fit do u na to carry one month visa come Bahrain If you try am just dey pray make God help you to get job before that month elapse, else you go dey renew after every month and if you do am twice e don finish.. No let agent scam you, Bahrain 6 months visa no pass 1m |
I dey Bahrain as I dey talk to Una, if you no dey here no talk trash... Just like every country in the world Bahrain too get the hard side but I swear to you if you enter Bahrain, you get job, them run your CPR for you, you get patience finish your contact with the company, which is usually between one or two years, once you dey free Baba you be big boy Google go tell you say BD to naira na 1100, lol, na 1900 oo The sweetest part of Bahrain na say u fit enter good country easily from here .. One bad thing na say work na 50/50 except you use your money do CPR , then u go get work sharp sharp Them dey pay well for Bahrain pass Dubai Peace out |
1 (of 1 pages)