Romance › Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:18pm On Jan 09, 2018 |
|
Events › Re: Nigerian Man Marries His German Girlfriend In Anambra (Photos) by biacan(f): 5:15pm On Jan 09, 2018 |
sarrki: The guy is Akowonjo or better still the one in Amukoko will show forth in 2018 What in the name of the spirit gave you the right to quote me  please don't ruin my reputation stop quoting me biko
|
Romance › Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:11pm On Jan 09, 2018 |
Martin0: Gbam! E get one thing wey u never do for me oo! Na new year we dey ooo!
Drop that law/condition wey u put for me last year! Renew am abeg!base on new year tinz! Yes nah new year we dey until you drop your own law/condition before I drop mine..... I mean the law to put your eh eh |
Romance › Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:07pm On Jan 09, 2018 |
|
Romance › Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:05pm On Jan 09, 2018 |
Martin0: So I don blind now abi? Abeg nor be everything I suppose talk as a wife material  |
Events › Re: Nigerian Man Marries His German Girlfriend In Anambra (Photos) by biacan(f): 4:57pm On Jan 09, 2018*. Modified: 9:03pm On Jan 09, 2018 |
She is so beautiful  When will my English boyfriend propose to me biko  |
Romance › Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 4:54pm On Jan 09, 2018 |
|
Celebrities › Re: ‘you Are Over Paid And Over Rated’ – Wendy Williams Slams Kety Perry by biacan(f): 4:46pm On Jan 09, 2018 |
If you want to get the latest gossip just watch her show...... I love Wendy her fashion sense is amazing....... ( how're you doing )  |
Romance › Re: My Friend Had Sex With This Girl After Buyin Her 2 Meatpie And Coke by biacan(f): 4:21pm On Jan 09, 2018 |
cruchenutii: Oya send me ya Akant number. lemme me send you 1M. OMG that's so sweet of you  |
Romance › Re: My Friend Had Sex With This Girl After Buyin Her 2 Meatpie And Coke by biacan(f): 4:17pm On Jan 09, 2018 |
cruchenutii: If you had 30 Billion, you won't be on Nairaland. You will be in Hawaii Yes I don't have it but you do so that's why I say I can't wait to see you cause there is love in sharing  |
Romance › Re: My Friend Had Sex With This Girl After Buyin Her 2 Meatpie And Coke by biacan(f): 3:49pm On Jan 09, 2018 |
cruchenutii:

We all have a price o, Even me that i'm typing. (Even as a guy) I have a price. Name the right price & i'm coming to your house tonight. 30billion can't wait to see you  |
Celebrities › Re: Photo Of A Sexy Lady Selling Dried Fish In Market Makes Don Jazzy Want To Cook by biacan(f): 12:43pm On Jan 09, 2018 |
She's just a model |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 12:40pm On Jan 09, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 10:58am On Jan 09, 2018 |
Martin0: Na so na! Majority(ladies) dem go hide their character,when dem don born for man,dem go con beging show their real colour abi I lie? ehmmmm nah them nah..... my own be say if person nor fit like me the way I dey make him leave me I nor come this life to please anybody except myself  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 10:38am On Jan 09, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:46am On Jan 09, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:44am On Jan 09, 2018 |
Martin0: Hian, nor be new thing again na!
I don receive slap tire! Ma male friends and some good girls wey know me well say them they try to anger me by doing those tinz!
One time,I remember one imo state girl smashed a 57k camera wey ma friend send come for me to sell for him! And upon dat tin the babe still slap me ooo!
She con even dey fight me sef,close the door coz na her lodge I dey! Started fighting me ooo,saying chibuzo e ga e ti mu tata!
U most to vex today oo!(In igbo) na mek me dey ask u say I hope u nor go con dey slap me and beat me ooo! Coz I nor fit for wahala!
But atleast she later paid for the camera! I fear imo babe's infact ar fear women! Ehmmmm I round up in 2015......after everything Abu zaira But me I nor dey like fight at all ever since wey I grow up but wen I dey small i can fight for Africa.... But I hate fighting with passion I hate been sad that's me..... I nor fit slap man oooo cause men dey vest too much and I dey fear them  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:34am On Jan 09, 2018 |
izaray: I concur dear, na baddoo they be, let me come and be going  That's why I like you sis you always have my back.......wise girl  |
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 9:19am On Jan 09, 2018 |
rawpadgin: hmmm
I will let it slide this time
Hopefully it won't happen again It won't repeat it self again sir  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:19am On Jan 09, 2018 |
Martin0: Sure,that very true! Come you be FBI wey them send come interrogate me Ajuju..... Who fet get mind slap you  |
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 9:10am On Jan 09, 2018 |
rawpadgin: that's not the point. the point is, u attended without seeking my approval!  I wanted to tell you but you where asleep after  knock you down......so I went to see my tailor  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:04am On Jan 09, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:04am On Jan 09, 2018 |
|
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 8:54am On Jan 09, 2018 |
|
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 8:52am On Jan 09, 2018 |
rawpadgin: so u attended? Without my consent? I didn't let anyone notice me biko..... cause of all the people I've bashed they might beat me up and you know I don't have power  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:45am On Jan 09, 2018 |
Martin0: Me dey house oo! I be wan go work today sha,but the tinz wey I wan take work and the pipu wey wan do the work for me say mek we do am tomorrow!
Type of job-(soak way-drilling)
U go fit date that kin man,wey dey do shiitt job?
I suspect them! maybe dem wan see their girlfriends today,bini boy's too like woman u know . Ohhhh ok enough flexing for you but nor eat dog meat oooo See who dey talk if marriage enter first thing nah for you to start your law school before anything else...... me I nor get problem for that one I can take care of myself...... waiting I dey talk self Hmmm you Don turn CEO be that oooo..... but I dey fear benin guys their way no pure |
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 8:37am On Jan 09, 2018 |
ChiefPiiko: I was held up here, but I will be in Lag really soon. It's a promise Better come with so many sugar daddy goodies ohhh  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:27am On Jan 09, 2018 |
Martin0: Na wa ooo very soon u go beging dey get veins,muscles coz of over labour/stress.
Like this now,where u dey? No I nor mean hard work ohhhh I only mean the stress attached to the work I dey work what about you |
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 8:10am On Jan 09, 2018 |
ChiefPiiko: Nice photos, you guys had fun  You didn't come with me so I will show them my sugar daddy  |
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 8:08am On Jan 09, 2018 |
rawpadgin: why u dey skin ur teeth? Tell me let me see if you are beautiful  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:08am On Jan 09, 2018 |
Martin0: How u wan take waka today na?
Working tinz ba? Yes oooo sometimes this work makes me work like a man cause I'm after my pay everything here is just much......  |
Events › Re: Official Pictures From The Nairaland Get Together Party by biacan(f): 8:05am On Jan 09, 2018 |
safarigirl: So much smoke 
So, NL intellectuals cannot organise meet up to discuss the way forward in this country? But once na party, some people will organise as if na important something dem wan do
Please, nobody should come here with any funny stories before the end of the week, because we will not take you seriously You're one funny girl  |