Bibkhalifa's Posts
Nairaland Forum › Bibkhalifa's Profile › Bibkhalifa's Posts
1 (of 1 pages)
Oga you just dey talk nonsense ni which world best messi no deserve she na DAT shyneida we dey push collect champions league deserve world best shebi Ronaldo dey alive that time why you no talk sey in deserve world best and your shyneida why in no go collect world cup if in good thru thru....no just think sey you fit they open DAT your mouth and b talking nonsence,think b4 u talk my guy |
1 (of 1 pages)