Bigeliot's Posts
Nairaland Forum › Bigeliot's Profile › Bigeliot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
I have really missed onyendu, by now we for get d full gist of what happened in NDA. He is d only source we trust. The govt should continue doing what they are doing and let elder state men keep staying silent. When this breeze blow, even Abacha, abba kyari, isa funtua etc, we go find thier graves flog nonsenses comot for thier spirits. D ones alive will b flogged to death, of d children talk, we flog them. Bastards |
Oyigboupdate abi na udele don change name ni? No b u again? Bleep u |
What is sensible in borrowing now? U talibans |
Good morning Gowon. By the time the talibans are done with u, u will go to Ojukwus grave and cry that he should come and carry u. U are not dying yet. Thou shall live to see thy foolishness |
I just sit here dey ask my self, how does one misuse d network. Na u dey buy data for me? Left for u, u no want us to buy data sef. Abi na to use d 5g watch porn? Northerner I hail o, masters of porn. Abi na yahoo yahoo. That one dey give d network providers more money na bcus they are always online and the network providers in return pay their tax. So what exactly is this gay taliban saying. Nobody should blame me o, i dey use taliban eye see this man so anything he says is talibanlistic |
This 1st guy reply touch u wella. Lols. I don laf tire. He just spoil market for u. Heheheheheheh. D person go dey roll for bed now. Lols |
That was unfair for psg to treat him like dat. Come to think of it, thiago and ramos for back. Hmmmmm. |
E go shock una las las. Mumu people |
It a good idea actually but I'm just seating down here thinking to myself, what exactly is the job of DSS apart from illegally detaining people and disobeying court orders |
Wait small. Enemies are coming to tell u that "they didn't mention his name or it's an old song" God bless MNK..Amen. |
As e reach his niger brothers time na, he no fit chop. But when it happened in southern kaduna, na dat day he dey flex pass. He go even take leave to London to celebrate. with time, d whole FULANI go run. Na small u don see |
Even MNK can no longer give orders d way he likes. He has seen it from this site at home. Umahi dey play with his life. D day Dem declare u wanted, u will join wike and supreme administrator of imo to be jumping from one barrack to another. Let him try. Enemy of the people |
Ladies and gentley, it is vanguard. As usual |
Everything Biafran suffered, Nigeria will suffer it....MNK. pls where in Nigeria is Gowon from? Expect worse |
rex444:Honestly no insult intended but when I looked at your handle, I tot i read SEX444.... u no well. E still dey pain me |
I just listened to the DOS wing of ipob announce the suspension of Mondays seat at home as directed by MNK. Good news for our people. The governor general of eastern region has spoken. |
Let him and his cohorts, all of them gather and go to aba with one voice and preach to them there. I bliv those guys will b ready to tell them something. Online preachers. Na to go Abuja go dey show power bcus u know say FG go help u. Go east go drag na. Mumu |
Na una go write, na only una go comment. I just found out that u and ur cohorts are agents and are working very closely with Nairaland forum so I've decided not to ever read ur write-ups anymore. U guys are full of hate and everything bad and God willing u will get what u are fight so hard to get from these guys when they unravel u. U, udele, ijele and there likes. Una doo |
He that deny his subject justice shall not get justice when required. Dem for kill him. All our ambassadors na aboki. Mayb he go molest someone son. Na their way |
As if those of us wey write am carry am do anything b4. Dem go use d time learn business. When u see them play football with money now, u go dey shout "yahoo yahoo. Money ritual" d school sef dey draw person back. |
Mumu op with mumu name. Rat. |
I hope d mumu person that moved the fake news to front page without verifying will do same to this one. |
Wow. Na people wey no know MNK dey vex for him. He's heart is as clean as the word clean. Even inside DSS he dey flex pizza and shawama. He dey enjoy pass sultan of fura dey nunu . Thanks for sharing. ![]() |
Wow. Na people wey no know MNK dey vex for him. He's heart is as clean as the word clean. Even inside DSS he dey flex pizza and shawama. He dey enjoy pass sultan of fura dey nunu . Thanks for sharing. ![]() |
Sharp sharp Nairaland don carry am go front page without verifying. Truth b told, this platform can propagate fake news ehh. And the mods are one sided and baised. Abegi |
God Bless them. They thought holding Kanu is holding the entire Biafra. There is a structure on ground already. We move. Them go bliv by force. I was told that they were told to stop videoing for some reasons but had to do this one to keep hopes up. If they bring out other videos u go know y security men no gree enter bush. |
She's beautiful. Wetin she wear for neck like dat |
U see you and lie mohamed, one day someone will stone u publicly not minding d security around u. Na just one man u b so continue. Power go soon finish. |
What did I just read. My belle oo. How do these people reason? Kai |
Lolz. U see u, udele, ijele, oyigboupdate, and co. Change now that u still have time. If not, no juju can save u I assure u when d time comes. This ipob/igbo stuff una carry for head might end u mysteriously. D small money these guys are paying u won't save u too. I know that if u stop food will stop coming to ur table but try learn hand work. E go help u. Tank yu |
u no well. E still dey pain me