Bigmarvelous's Posts
Nairaland Forum › Bigmarvelous's Profile › Bigmarvelous's Posts
1 2 (of 2 pages)
If truely the elephant bow down to them,it may mean somethings.it not normal for animal to bow down to me. my point of view |
Hey pals,do u know ice-prince?which of his song do u enjoy more mine is JUJU
|
TOmmyJidex:too bad ![]() |
when am nt high,even if am high i won't buy it for 1k |
What ur message pls ![]()
|
Bro i present to you The president of nigeria BUHARI ![]() |
bentlywills:yea ![]()
|
![]() |
Lmao
|
I LOVE NAIJA I NO GO LIE!!! God
Bless Nigeria!!!
1. Na only 4 9ja U fit win
Aeroplane by loading N200 MTN
Recharge Card.
2. Very soon Etisalat go say
recharge N200 and win a big
ship.
3. Then Airtel go com follow sey
recharge N100 and win Benin
Republic.
4. Glo,go just kuku say.. Recharge
N500 and win Nigeria because their
colour na Green.
5 Na only for Nigeria you go see
fish inside"MEATPIE"
6. Na only 4 Nigeria we dey count
money after we withdraw am
from ATM because we no even
trust ATM machines.
7. Na only 4 Nigeria PHCN dey
sey:- Win a brand new
GENERATOR if you pay your light
bill (wat a pity)
8. Na only 4 Naija pple dey horn
for traffic light make e quickly
change from Red to Green.
9. Na only 4 Nigeria Pharmacy
dey sell Coke, Recharge Card, Chin
chin,Puff puff and beer. Wetin
you no see for Naija, you no fit
see am
anywhere in d world..Trust me.
10. Na only 4 naija you go find a
graduate of Mechanical
Engineering dey do him NYSC
4 Police station.
11. na only 4 naija you go see
one person dey use Bold5, X3,
Ipad2 and Nokia N8 all at
once. You be Bill Gates?
Abi na you invent internet?
12. Na only 4 naija you go see a
graduate of law dey work as
generator repairer.
13. Na only for Naija u go buy
coke, dem go say make u no
forget to return d bottle.
14. Na 4 only Naija, you go see
madman dey control
traffic,people
wey their head correct dey obey...
15. Na 4 only Naija, you go see
advert from native doctor on
how to make quick money.
16. Na only 4 Naija u go wish
somebody 'happy birthday', he
go answer 'same to u
17. Na 4 Naija obituary poster
dem go say
"MAMA HAS RELOCATED" ..
Add your own please!!! |
JamieRocks:monkey don already lost |
SCIENCE EXAMINATION
Akpos in an exam hall, writing a
science examination...
QUESTION 1: Why do we have to
purify water directly fetched
from the river
ANSWER: Because the fishes have
no manners; they shit and f**k in
it!
QUESTION 2: How can we stop
water pollution?
ANSWER: We build public toilet in
the river and low cost hotels
beside the river bank, so they can
make use of it.
QUESTION 3: Enumerate 3 ways
to stop overfishing in our rivers.
ANSWER:
(1) Introduce Family Planning
(2) Teach them hide and seek
(3) Implore the fish to wage War
against fishermen and write a
letter to the Fish Right
Association (FRA). You can also
help them out.
Akpos is right now repeating the
same exams. |
may be i will turn him back if d ground is very solid |
1 2 (of 2 pages)
my point of view


