BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 395 pages)
Zxcvbnmghtr:Seems you know more than efcc knows ![]() Try get small sense if at all, even if it’s for 5mins daily.. |
To see better frd hard these days.. |
The society is programmed to finish men.. Na only God dey help man .. |
Their phones don stop to dey HH (Hang and Hot) ? |
Dogalmighty17:If she do same to you,will you like it? Na marriage we call an o.. if you wanted an open relationship or marriage,you ought to have defined it before paying her price.. me no dey support women o,but you no talk well for wetin u write.. na cheat you cheat you no kill person.. That’s bullshit .. Why not end the marriage,instead of hurting her emotionally.. if she put knife for your belle one day,una go say the gender bad,meanwhile na u start the war o. Be calming down plz |
What of Magu efcc chairman? Hypo cc .. UnLucky igbenedion with he bear bear drink Edo money.. Ibori own na no go area... |
Fake story.. |
Nigeria was a country .. Apc came and turned it upside down |
Who dey write this stats dey finish fufu 1500 at a go so o.. Apc go defend nonsense tire |
Zaccshegzy:Thanks for the feedback.. if I no blame Apc na u I go come blame? They said pdp wasn’t doing it well,and they came with CHANGE and Sai Baba slogan to deceive the gullible Nigerians.. Since then it’s been propaganda and blaming others for their failure.. Imagine the VP blaming Obi and Atiku for their failed economic policies hours ago.. |
Hi Psych412:For 1.3m ? You dey Whyne? |
She is a fool.. you can bring in 300m to a company,why can’t she start a sub distributor biz and market products? With such contacts,she can make more than 360k a month na.. |
See as Edafe be like better person for that pics.. Police officer wen like play ![]() |
The 40k he has been paying against the FG 30k minimum wage nkor ? Was that one India gift? I pray my pipo doesn’t give your useless party a chance in the state.. See wetin una turn Nigeria to,after calling GEJ names.. |
I heard people do use the thing to mix weed,then sun dry and smoke.. Them say you fit mistake the weed for loud,the way the highness go loud. Buggyman u don try this level before? Cux i know say ur doings no be childs ![]() |
THE CROWD ALLOWED THE KILLERS TOGO.. People when una go deal with.. If na one small boy wen steal maggi now,you go dey hear jungle justice.. Stupid nigerians! |
Zaccshegzy:I have done that.. The least is N1,450,000.. Apc don really spoil nigeria o.. |
Abacha... |
U wan play with Uzodima boy.. In nigeria just have money and connect with the ogas at the top.. U go too enjoy the country.. |
Whats the current prize of Keke plz? |
guobe:Yes. Over a million,but na the exact prize now i dey find |
Good morning to you.. Please how much does a new KEKE cost currently? And how much can someone get a good second hand? |
Go to the army they asked you to go to first,so they can beat him too.. police will only collect money from him,if you use police. And you must take your mom out of there after she is discharged.. Then try taking the issue to X app and tag human right activists.. That guy called Harrison in delta state.. search for his handle or contact..He will help you get justice. no let that man go free o.. If na me I for don carry squad enter.. Igwe go wake up see say the guy don miss.. He no go bold come barrack come beg on his behalf.. |
AbujaCitiBlog:So these girls that does whocup too do it with their les partners? No be men them dey Fvck pass,even if they have les partner.. Who dey form say he dey updated no get sense... Mahbad wife Bleep manager,cux you were there nau... ![]() |
tuzle:Na the best way not to get heart broken |
Antoeni:She dey shout harder harder.. Dey drink people sperm like juice.. Anal wen u no dey do her,another guy man dey scatter her anus.. And na you still dey pay bills.. inside the money you give her,she go still give those boys.. Some boys dey Zuor sha. The mumu go dey shout say my babe can’t cheat on me.. I love her so much.. dey there dey personalize community property.. |
Goodvibes007:Can he be worst than Tinubu as it is now? |
ojuikwu:Not everyone was given birth to by goats like you . |
IamANigerianMan:u dey there to know if they actually murdered her? I can never blive anything police says |
wiseoneking:None of my close relation fit join police.. Police people are cursed people.. I still repeat .. the report no clear.. d police can kill their own and level those boys the killers. Anyways ,Na them sabi |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 395 pages)

?
