BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 390 pages)
guobe:I wish you and him go fit collabo give us Nigerians 100odds E for sweet o,cux you sef na guru |
PJtech:Drop code baba.. if I play am ,e green.. I give you percentage.. |
guobe:Walai.. I don test and see ![]() |
Op I don confirm am.. You good.. I edited to 10odds and stake 5h to test.. Na how I wish I knew I dey talk now.. Last game on my edit winning already .. Drop ur bet ID make I fund you small thing.. |
Converting to sporty.. GL |
Na today you know? As goverment no pay them well,and drug people dey pay them well,wetin you expect? |
Juvechelsea96:Okay baba |
Juvechelsea96:Waiting... I hope m here active when you drop it. Thanks for mentioning me to join🙏 |
Juvechelsea96:Noted |
Juvechelsea96:No vex.. Play alone o.. Even Bayo,Goube ,Ekitipikin and Spiritual dey drop game for all to play/edit and win.. It doesn’t make them less humans. Which one is direct inbox? |
Juvechelsea96:Dey drop code o |
guobe:Walai |
Why asking for the money? She for just reject and wait for the guy to do the right thing.. cux personally if na me be the guy, I will not let her go without blessing her,for acting responsible,even if it was pretense . |
Verbtips:He will.. na consistency be alabi medication |
guobe:Yes,I know it’s not easy.. Even my 10odds for the weekend cast.. All thanks to mumu Madrid and Chelshit |
Verbtips:Na so o e dey be If person dey read book of lamentation ,when dey related to alabi ,you gat meditate ![]() |
Knightred:The tip of ya gbo ,where the water dey flow from.. |
guobe:Lol.. walai |
Dry the tip with fire |
Sue him na ... Like say Mark know you,or say he force you to dash kids 10k+ to buy colos |
I know say this guy don break bookies leg this past weekend Better learn to stake what you can afford to loose,cux alabi no be any punter mate o.. |
Nomerci:Thank God you didn’t lost your life too.. You no dey pity your kidneys and liver at all? |
Beautiful.. Protest against hardship that day,them dey carry guns ..Na yahoo boys una wan extort to meet up Una mind go dey.. |
You can’t say you didn’t see red flags and red banners while dating her. Na you use your hand carry problem for hux.. Saw one engaging one yesterday.. From her looks you go know say na active ashawowo .. Seeing her frds ,you go sabi say na ashawowo crew. Mumu kneel dey propose. Tomorrow he will come here and be complaining. Oga go eat food when you use your money package for house |
E fit be waybill,make she no know say the garri get gun inside. She will be released... na north na.. |
These cars en.. Even 505 ,Bettle car.. VESPA For bike.. ANOTHRR ONE WAS RX.. |
Ways of living differs.. They don’t copy yours,so don’t copy them. They are not so perfect as most black People see them.. E get why they see you as black monkey.. Na because una too like copy copy their ways.. They might not be paying bride price,but they do white wedding,when Una go copy join una traditional marriage,where bride price is usually paid. |
Buy many bed sheets and pillow covers.. Change every morning and wash the one she use spit soak ,while sleeping. You no thank God say she no be generator in bed sef. People dey sleep on same bed with generator every night,they don’t complain. |
eseka12:Make season start,Make season start. Now Season yav started o. Alabi still giving guys hardcore wiring.. We hope this weekend will bring the massive win .. |
Nigeria during Buhari was going ... going .. going...,now Nigeria under Tinubu is gone.. They said it’s renewed hope,but it’s literally Corruption reloaded ,and upgraded . Chop and work wen pdp do ,was far better than this chop alone when Apc carry come . |
Which money them say this guy divert that year? Kokolet ,koko divertor |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 390 pages)
E for sweet o,cux you sef na guru

